Song information On this page you can find the lyrics of the song One Life, artist - WizKid.
Date of issue: 11.09.2017
Song language: English
One Life |
Berry, Berry killing this one |
Berry murder this, Berry pound this (hey yaa) |
Berry Berry, Berry and Wizzy… |
Maleek Berry yeh… |
Whine on d’beat Wizzy baby yeh |
Aro o o o… Badman… Go down |
See, I got one life to live, so I go rock am |
And I live am on the low-oh-oh |
Moving everyday I no go slow-oh-oh |
Killing the game 20 years we no dey go-oh-oh |
One life to live, I get plenty gbedu |
And plenty dough-oh-oh |
Starboy we no dey slow-oh-oh |
Killing the game everyday we no dey go-oh-oh |
Man na real badman no need to prove nothing |
Killin' every beat we are here e don tey |
Shebi na first street wey I dey |
Wey I hustle for the pay now god don bless my day |
Now I denge pose… |
Girls dem love my koboko |
Guys say my music make dem dey choko |
Starboy takeover the street don dey kolo |
My music giving them flavour, flavour |
See I gat the flavour, flavour |
See I dey scatter their brain |
Say I dey burst their brain |
Say when I enter the place |
Say I got flavour flavour |
See I dey giving them flavour, flavour |
See I dey scatter the place |
See I dey mash up the place |
Say I dey burst their brain |
See, I got one life to live, so I go rock am |
And I live am on the low-oh-oh |
Moving everyday I no go slow-oh-oh |
Killing the game 20 years we no dey go-oh-oh |
One life to live, I get plenty gbedu |
And plenty dough-oh-oh |
Starboy we no dey slow-oh-oh |
Killing the game everyday we no dey go-oh-oh |
Everyday me and money grind |
I say na money, me I just dey fine |
I like the party me I no dey fat |
Everyday, me I like to shine |
I get the couple girls wey go die for me |
And the couple girls wey no dey smile |
And the girls dem dey steady die for me |
Dem dey tell me na me dem dey find |
My music giving them flavour, flavour |
See I gat the flavour, flavour |
See I dey scatter their brain |
Say I dey burst their brain |
Say when I enter the place |
Say I got flavour flavour |
See I dey giving them flavour, flavour |
See I dey scatter the place |
See I dey mash up the place |
Say I dey burst their brain |
See, I got one life to live, so I go rock am |
And I live am on the low-oh-oh |
Moving everyday I no go slow-oh-oh |
Killing the game 20 years we no dey go-oh-oh |
One life to live, I get plenty gbedu |
And plenty dough-oh-oh |
Starboy we no dey slow-oh-oh |
Killing the game everyday we no dey go-oh-oh |
Ika poju ninu omo araye |
So when I hustle I dey keep am on the low-oh |
When you chop don’t let anybody know-oh |
Cos no be everybody happy for your show-oh |