Song information On this page you can find the lyrics of the song Tire You, artist - victor ad
Date of issue: 25.01.2019
Song language: English
Tire You |
Omo in this life |
Have money o |
You go suffer |
Oh oh oh oh |
No no no |
Etins Records |
It’s Victor AD na na na yeah |
It’s Davido |
OBO |
It’s either I win or I win |
I no get excuse for failure |
O Lord I want to cash out |
I no want to blame my neigbour |
It’s either I win or I win |
I no get excuse for failure |
My brother chop life |
Cause when you die, them forget your name o |
And as you see am |
Make dem update with the convoy |
Shey suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
You no dey hustle |
You dey settle for less o |
Shey suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
Your mate dey graduate |
And get double promotion |
Shey suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
You no dey work and pray |
You want to succeed o |
Shey suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
I know say dem go talk say |
I don come again |
Shey you don buy the Benz now, wetin you gain o? |
O Lord I know say dem go say I too dey complain |
Or that I wan come update my status again o |
Don’t get it twisted, life is beautiful |
But the house and the cars is also meaningful |
I’m grateful for good times, guy I no be fool |
Even you wey dey judge me sef you want it too |
O Lord bless me, make I know my real face |
Make I know if my headquater correct or if all these na pretense |
OBO |
Lord I want to know |
And as you see am when dem updating the convoy |
Say suffer no dey tire you |
E no tire you |
You no dey hustle |
You dey settle for less o |
Suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
Your mate dey graduate |
And gain double promotion |
Suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
You no dey work and pray |
You want to succeed o |
Suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
Eh |
Little boy, you gat work to do |
My papa say you gat work to do |
As them dey see all the chains and diamonds |
Them talk say I don do juju |
I no rely on Papa doe |
No! |
I enter street as Davido |
Oh! |
Some people say I no go blow |
Eh! |
say people wan dey with OBO |
I say thunder fire poverty |
Fire burn my enemies |
Water no get enemy |
If you wish me well, I go wish you well |
I say thunder fire nobody |
Me and Otedola go gum body |
Water no get enemy |
If you wish me well, I go wish you well |
Pre-Chorus — Victor AD |
It’s either I win or I win |
I no get excuse for failure |
O Lord I want to cash out |
I no want to blame my neigbour |
It’s either I win or I win |
I no get excuse for failure |
My brother chop life |
Cause when you die, them forget your name o |
And as you see am |
Make dem update with the convoy |
Say suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
You no dey hustle |
You dey settle for less o |
Shey suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
Your mate dey graduate |
And gain double promotion |
Suffer no dey tire you |
E no dey tire you |
(Oh my God Fiokee) |
You no dey work and pray |
You want to succeed |
Succeed o o o |
Tee-Y Mix |
E no dey tire you |
OBO baddest |
Chii |