Song information On this page you can find the lyrics of the song What's That, artist - Vector.
Date of issue: 23.12.2016
Song language: English
What's That |
Just incase you don’t know it’s Mekoyo again |
Ondu |
Pardon my croaky voice we’ve been doing stuff |
It’s shisha oh |
Alright |
Okay, Uh go |
Hey you! |
What’s that? |
Wetin u carry for back? |
What’s that? |
Free bizness? |
(hmmm), What’s that? |
Is it sickness? |
(hmmm), What’s that? |
You no dey go down? |
(where), What’s that? |
You no go go house? |
(who), What’s that? |
After all of the flex and the stress |
Now you say you no go come to the bed, what’s that? |
I no dey understand people nowadays |
Everybody too sharp nowadays |
Scam is scamming the scam nowadays |
It’s all part of our plan nowadays |
I met this one fine damsel oh |
See as e dey move, e dey dance well oh |
I ginger myself as a calm fellow |
But the chest dey remind me of cowbell oh |
I sey «hi» she no talk «hello» |
I tell am sey «if na money make she talk well oh» |
She sey «is that so?, what do take me for? |
You want to tempt me with money, so you can devour» |
She sey she need some care, and she serious |
But e no go fit go house e dey period |
I sey «hmmm-hmmm, true-true» |
Shebi you don see mugu (eeyah!) |
Hey you! |
What’s that? |
Wetin u carry for back? |
What’s that? |
Free bizness? |
(hmmm), What’s that? |
Is it sickness? |
(hmmm), What’s that? |
You no dey go down? |
(where), What’s that? |
You no go go house? |
(who), What’s that? |
After all of the flex and the stress |
Now you say you no go come to the bed, what’s that? |
Guy man na you sharp pass |
When you dey church na you clap pass |
And when you dey club you na papas |
You no dey shame when e reach to dey tap ass |
(Oh Lord) Me I no dey judge you |
Pop your rosey na you know wetin e cost you |
You na superhero you no even need costume |
You dey spray rapper for their body likee perfume |
But you dey hold pesin, what’s that? |
Sought your gbese before you com hang |
You na athlete you dey run things |
The way you dey F up na you go born twins |
Or may be triplets, sickness |
The way you dey game, you na P-S? |
Abi X-Box, yess boss |
Oya so keke napep e di lexus (maga) |
Hey you! |
What’s that? |
Wetin u carry for back? |
What’s that? |
Free bizness? |
(hmmm), What’s that? |
Is it sickness? |
(hmmm), What’s that? |
You no dey go down? |
(where), What’s that? |
You no go go house? |
(who), What’s that? |
After all of the flex and the stress |
Now you say you no go come to the bed, what’s that? |
Hey you! |
What’s that? |
Wetin u carry for back? |
What’s that? |
Free bizness? |
(hmmm), What’s that? |
Is it sickness? |
(hmmm), What’s that? |
You no dey go down? |
(where), What’s that? |
You no go go house? |
(who), What’s that? |
After all of the flex and the stress |
Now you say you no go come to the bed, what’s that? |
(Hmmm-hmmm, ah hey) |
What’s that? |
(Hmmm-hmmm, na so) |
What’s that? |
Oshaamo, Ondu |
What’s that? |
Oshaamo-shaamo |