Lyrics I Go Pay - Téni

I Go Pay - Téni
Song information On this page you can read the lyrics of the song I Go Pay , by -Téni
In the genre:Музыка мира
Release date:27.08.2020
Song language:English

Select which language to translate into:

I Go Pay
Oga Ndi oga Entertainment
Hmm yeh
Emiboy rightnow
Yeh Teni Makanaki
Odoyewu
Shey na u be the girl wey dey light up my fire
(Light up my fire)
Where u dey, i dey craze for your matter too
Makpami O
Omoele you know i love you
(You know i love you)
Makpami O
And i promise to always dey for you
How many million i go pay
For your love O my baby
Cos you' driving me crazy
How many million i go pay
For your love o my baby
Cos you' driving me crazy
How many million i go pay
I go pay
I go pay
How many million i go pay
I go pay
I go pay
How many million i go pay
30 billion no go fit to do me o
All of your money no go fit to reach me o le le
If you no gree, Wait, pause, Free me O
Cos i getty another
Teni Makanaki get another
El le le lee le
Ama ma ma maa ma
This lov is not for free you gat to pay
Ele le le lee le
Ama ma ma maa ma
This love is not for free you gat to pay pay yeh yeeh
How many million i go pay
For your love O my baby
Cos you' driving me crazy
How many million i go pay
For your love o my baby
(For your love)
Cos you' driving me crazy
(Cos you driving me yeah)
How many million i go pay
I go pay
I go pay
How many million i go pay
(Pay u go pay)
I go pay
(Ah u go pay)
I go pay
(Ah ah u go pay yeh yeh)
How many million i go pay
Emiboyrightnow
U go pay, how many million u go pay
Tu tutu tu tu tutu tu tu tu tuu
How many million u go pay.
Pay pay pay pay pay peperay peperayray
How many million u go pay pay pay pay pay pay peperayana

Share the lyrics:

Write what you think about the lyrics!

Other songs by the artist:

NameYear
2018
2021
2021
2019
2021
2019
2018
2021
2021
2020
2018
Osan
ft. Téni, Dj Coublon
2020
2021
2021
2021
2021
2023
2021
2020
2021