| Anuh nuh nuh nuh
|
| Anuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh
|
| Bhim!
|
| Anuh nuh nuh nuh
|
| I get money, I get more problem
|
| Many many call me, weh thing make I come show them
|
| You get money o o you multiply problem
|
| Me ni me ni no nii, yaa bi otsɛ
|
| One man killer
|
| One man healer
|
| I be busy body yoo
|
| Everybody wan feel am
|
| One man killer
|
| One man healer
|
| Dem wan to carry go
|
| Suma dem want steal am
|
| You no get money you dey suffer
|
| Abuuboh kora koraa
|
| E lef you alone and Alpha
|
| You no get kpaah you no get shinkafa
|
| Wetin be di answer?
|
| I beg you show me now make I prosper
|
| Say make I turn to dancer or bouncer?
|
| Say make I follow the driver conductor
|
| No!
|
| I get money, I get more problem
|
| Many many call me, weh thing make I come show them
|
| You get money o o you multiply problem
|
| Me ni me ni no nii, yaa bi otsɛ
|
| One man killer
|
| One man healer
|
| I be busy body yoo
|
| Everybody wan feel am
|
| One man killer
|
| One man healer
|
| Dem wan to carry go
|
| Suma dem wanfi steal am
|
| After di money come, enemy come
|
| Wholipa gyal dem come
|
| Dem put on silicon, wan si mi done
|
| See me run out of income
|
| But why demma feel like seh
|
| Mi nuh next cash fi go feed myself?
|
| Pon di beach, natty a deh cool my nerve
|
| And all type a dutty badmind get serve
|
| Mama seh yeah
|
| Kwena oo, kwena oo, kwena oo, kwena oo
|
| Agbagba kpokpokpo
|
| Kwena oo, kwena oo, kwena oo, kwena oo
|
| Agbagba kpokpokpo
|
| I get money, I get more problem
|
| Many many call me, weh thing make I come show them
|
| You get money o o you multiply problem
|
| Me ni me ni no nii, yaa bi otsɛ
|
| One man killer
|
| One man healer
|
| I be busy body yoo
|
| Everybody wan feel am
|
| One man killer
|
| One man healer
|
| Dem wan to carry go
|
| Suma dem want steal am
|
| Demma go sell your people against you
|
| Dirty badmind insider
|
| The one weh go really hurt you
|
| Cuda never be an outsider
|
| So watch yourself in your movement
|
| Dem a pray fi your early retirement
|
| Dem a hide and sick ina you garment
|
| No matter what dem ago back you dem judgement
|
| So wah me ago do
|
| Weh me ago say
|
| Wash and fall like a rain into the drain
|
| So wah me ago do
|
| A weh me ago say eeee
|
| Jah knows
|
| I get money, I get more problem
|
| Many many call me, weh thing make I come show them
|
| You get money o o you multiply problem
|
| Me ni me ni no nii, yaa bi otsɛ
|
| One man killer
|
| One man healer
|
| I be busy body yoo
|
| Everybody wan feel am
|
| One man killer
|
| One man healer
|
| Dem wan to carry go
|
| Suma dem want steal am
|
| Anuh nuh nuh nuh
|
| Anuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh
|
| Bhim!
|
| Anuh nuh nuh nuh |