Lyrics Wonders - Shatta Wale, Olamide

Wonders - Shatta Wale, Olamide
Song information On this page you can find the lyrics of the song Wonders, artist - Shatta Wale. Album song Reign, in the genre Африканская музыка
Date of issue: 12.10.2018
Record label: Shatta Movement Empire, Zylofon
Song language: English

Wonders

Wonders, Wonders, Wonders
I say ego dey happen oo ey
Champion
Bado!
Shatta Wale!
Wonders, wonders
I say dem never see wonders
Wonders, wonders
Champion, wonders
Me first, me first
Who you dey compete?
Who cares?
I be dis, I be dat
Forget all of dem, dem be school girls
Naa Fofo, cream breast
If Shatta no dey, no press
Yes ebe your same padi, ebe your same natty
Dis no be new dress
Wonders, wonders
I say dem never see wonders
Wonders, wonders
Champion, wonders
Ay, wonders, wonders
I see no five, and you’re oldest
Champion world best, God’s plan awale follow first
Bidri, homie one dance
Omo ase wo, where the fuckers?
Wey dey sofi sela boti broadcast
Money kpe ne droboti podcast
Ama wo pi ni me me lose guard
Ama Ghana she dey shey booty pap
Shatta Wale, tuwale
Awolologom badda wale
At sixteen wetin wan stress
Mozi hustle bi de gon biti nineteen
Wode next year, wit ma tag team
Mokohob zab ni, mo dem Gbati
Wonders, wonders
I say dem never see wonders
Wonders, wonders
Champion, wonders
Wonders, wonders
I say dem never see wonders
Wonders, wonders
Champion, wonders
Militant, militant
Everybody know, Shatta Wale militant
Mi nuh wan kill ah man
Ah mi seh mi nuh wan kill ah man
Fi' show miracle, Hallelujah dis ah mi tabernacle
Show me money mek I show you vault
Show me love mek I show you God
Wonders, wonders
I say dem never see wonders
Wonders, wonders
Champion, wonders
Wonders, wonders
I say dem never see wonders
Wonders, wonders
Champion, wonders
Oya I wan dance, oya I wan dance
Big bobi and a big nyaash (nyaash, nyaash)
Oya big bobi and a big nyaash (aash, aash)
I be ashawo but I get class (class, class)
And I no dey worry cuz I get cash (cash, cash)
If you feel the rhythm oya follow match (match, match)
Wo dey play me like football match (match, match)
'cuz all my guys dem be bad guys (guys, guys)
When we go to Ghana we dey learn dance (dance, dance)
When we dey SA we dey press nyaash (nyaash, nyaash)
No dey joke with my numbers I know maths (maths, maths)
They dey want to speed but no gas (gas, gas)
Abeg chop this beat with cutlass (lass, lass)
Light skin wey dey inside show glass (glass, glass)
You no dey look face 'cuz of sunglasses (glasses, glasses)
But I know what goes when I come pass (pass, pass)
Girls in Accra too dey do dat thing (dat ting, dat ting)
Guys in Naija still like dat thing (dat ting, dat ting)
Boys in Tamale too dey do their thing (their ting, their ting)

Share lyrics:

Write what you think about the lyrics!

Other songs of the artist:

NameYear
Infinity 2020
Bullet Proof ft. Shatta Wale 2017
Motigbana 2018
Loading 2020
Apple Juice 2020
LOML ft. Olamide 2021
Low Tempo ft. Shatta Michy 2017
Correct G ft. Olamide, Davido 2017
KANA ft. WizKid 2018
Wo!! 2017
Letter to Iwan (Gideon Force) 2014
African Girl ft. Shatta Wale 2018
Afar ft. Olamide 2020
Everybody Like My Ting 2014
REQUIRE ft. Olamide 2020
My Corner 2014
Want ft. Fave 2021
Triumphant ft. Bella Shmurda 2020
Bobo 2016
Letter to Milli 2016

Artist lyrics: Shatta Wale
Artist lyrics: Olamide