Song information On this page you can find the lyrics of the song Hallelujah, artist - Progress. Album song In The Beginning, in the genre Иностранный рок
Date of issue: 28.12.2017
Song language: English
Hallelujah |
Jehovah mo |
Who fit be like you |
This kind God e o |
I Neva see |
Na only you fit carry water |
Put am for basket waka |
Aworogi naya |
Baba o who fit be like you |
The kind of power wey you get |
Nobody compare |
Na you give ifeoma pikin |
Wey doctor been talk say she no fit carry belle |
Chai na you be Baba |
Na you be Baba o |
Hallelujah |
Hallelujah |
Halle |
Halle |
Jehovah Nissi Na you be the baba |
Hallelujah |
Hallelujah |
Halle |
Halle |
Jehovah Nissi na you be Baba |
Jehovah mo Onye dika gi |
Chineke mo |
Odi Onye dika gi |
Na so wey your love dey sweet me for body |
D things wey you give me no be for money |
Chukwuedimma ah |
Chineke mo |
Nobody fit be like you |
Nobody love me like you |
Your goodness, mercy, cover me everyday |
Chineke mo |
Chineke mo |
Chineke mo |
Ina so mu so |
Hallelujah |
Hallelujah |
Halle |
Halle |
Jehovah nissi na you be the baba |
Hallelujah |
Hallelujah |
Halle |
Halle |
Jehovah Nissi na you be the Baba |
Hallelujah |
Hallelujah |
Halle |
Halle |
Jehovah Nissi na you be the Baba |
Hallelujah |
Hallelujah |
Halle |
Halle |
Jehovah Nissi na you be the Baba |
Hallelujah |
Hallelujah |
Halle |
Halle |
Jehovah Nissi na you be the Baba |