Lyrics See Love - Peruzzi

See Love - Peruzzi
Song information On this page you can read the lyrics of the song See Love , by -Peruzzi
In the genre:Африканская музыка
Release date:08.04.2021
Song language:English

Select which language to translate into:

See Love
Wah wah wah
Wah wah wah
Won fa’ra we mi gan
Walai talai dem never see no one like me
On my way to the top (to the top, to the)
Nobody fit to take my shine
When I look in your eyes I see love
I feel passion my beloved
I feel crazy like real loves
Nobody fit to be yours, lo lo lo lo
I’m in love
I feel passion my beloved
My empty cup I fill up
Kpk, on throw don’t kill love
I resist on to shalaye
I wan live, my life
As I please
I no want bad energy
I resist on to shalaye
I wan live, my life
As I please
I no want bad energy o
As I please
I no want bad energy o
I resist on to shalaye
As I please
I no want bad energy o
I no want bad energy, don’t give it to me now
I came with your remedy, come take it and heal up
The energy wey dey cure your ginger
The energy wey dey bust your liver
The energy wey dey cool your trigger, le le le
When I look in your eyes I see love
I feel passion my beloved
I feel crazy like real loves
Nobody fit to be yours, lo lo lo lo
I’m in love
I feel passion my beloved
My empty cup I fill up
Kpk, on throw don’t kill love
I resist on to shalaye
I wan live, my life
As I please
I no want bad energy
I resist on to shalaye
I wan live, my life
As I please
I no want bad energy o
As I please
I no want bad energy o
I resist on to shalaye
As I please
I no want bad energy o

Share the lyrics:

Write what you think about the lyrics!

Other songs by the artist:

NameYear
2021
2018
Commando
ft. Peruzzi, TimiBoi
2021
Run Am
ft. Davido, Peruzzi, GospelOnDeBeatz
2018
2019
2018
2019
2018
Fa Ma Me
ft. Darkovibes
2020
2020
2021
2021
2020
My Special Angel
ft. Peruzzi, Tony Campello
2019
Vamos Dançar o Twist
ft. Peruzzi, Tony Campello, Waldemiro Lemke
2019
Look for a Star
ft. Peruzzi, Tony Campello
2019
Baby Face
ft. Peruzzi, Tony Campello, Carlos Piper
2019
2021
2021
2021