Song information On this page you can find the lyrics of the song Lagbaja, artist - Peruzzi.
Date of issue: 08.04.2021
Song language: English
Lagbaja |
Call lagbaja |
Say the matter e don turn kasala |
Abi you go call fashola |
As road block don block ashana o |
Na the matter we dey solve |
But e no gree solve |
Ask her wetin dey sup |
E no fit talk |
Nwane m disabili |
Disability o |
Wey you they give me |
Wey you they give me so |
They make you feeling |
Like say you they killy show |
You want to finish, want to finish me o |
(Ewo nu) |
But e no fit work |
See oil dey my head |
The head too strong |
We go gas call lagbaja |
Say the matter don turn kasala |
Abi make you call Fashola |
As road block don block ashana |
Na the matter we dey solve since |
E no gree solve |
Ask her wetin dey sup |
E no fit talk |
You can’t stop my shine |
You can’t spoil my beat |
You can’t catch my drip |
No need to try |
But try if you please |
No get as e be aih |
I, I never did it oh |
No no no |
I never did it o |
Tell them make them call Lagbaja |
Say the matter e don turn kasala |
Abi make them call Fashola |
As road block don block ashana o |
Na the matter we dey solve since |
E no gree solve |
Ask her wetin they sup |
E no fit talk |
(Outro) |
Call lagbaja |
Yeah |
Hello |
Hello |
I know you can hear me |
Swaps Swaps |
Hello Hello |
I know you can hear me |
Talk now |