Song information On this page you can find the lyrics of the song Juba (Bow), artist - Peruzzi.
Date of issue: 08.04.2021
Song language: English
Juba (Bow) |
Respect to the maximum |
Let us enter his gate with thanksgiving |
And his pot with praise |
For the Lord is good |
And his mercies endures forever |
Oh oh |
Oh, oh ohh |
Oh, ohh |
Oh, oh ohh |
Ji ji mo ji ji o |
Mo kira fun, mo kira fun, baba o |
Mi le ti, mi le ti ti ti, yeh |
Mo juba fun, mo juba fun, baba o |
You save me the drama (drama) |
Mandem yarn many things, many things (dem yarn many things) |
Nah you get the power (power) |
You fight everything, you fight everything (you fight everything) |
But if e no be God |
Wey dey run my race |
I for no fit talk |
Dem for no look my face |
If e no be God |
Wy dey run my race |
I for no fit talk |
Dem for no look my fac |
Ji ji mo ji ji o |
Mo kira fun, mo kira fun, baba o (baba) |
Mi le ti ti ti ti ti, yea yea |
Mo juba fun, mo juba fun, baba o |
Ji ji mo ji ji o |
Mo kira fun, mo kira fun, baba o |
Mi le ti, mi le ti, mi le ti ti ti, yeh |
Mo juba fun, mo juba fun, baba o |
Dem don do wetin dem wan do |
Me I let dem say wetin dem wan say |
Buh-buh-but, I never fight omo dem don lose (lose) |
Shey dem don play wetin dem wan play? |
But if e no be God |
Wey dey run my race |
I for no fit talk |
Dem for no look my face |
If e no be God |
Wey dey run my race |
I for no fit talk |
Dem for no look my face |
Ji ji mo ji ji o |
Mo kira fun, mo kira fun, baba o (baba) |
Mi le ti ti ti ti ti, yea yea |
Mo juba fun, mo juba fun, baba o |
Ji ji mo ji ji o |
Mo kira fun, mo kira fun, Baba o |
Mi le ti, mi le ti, mi le ti ti ti, yeh |
Mo juba fun, mo juba fun, baba o |
Mo juba, mo juba, fun baba |
Mo juba, mo juba, fun baba o |