Song information On this page you can find the lyrics of the song Solid Star, artist - Oluchi
Date of issue: 06.09.2015
Song language: English
Solid Star |
Eh, on this beat is jay sleek ololo |
Eh na na na na na |
{onye olima |
Achievas |
Flavour nwamma} |
O lo lo lo lo |
Eh eh ah |
1 (solidstar) |
No be say she give me jazz |
No be say she take my name to babalawo |
house |
Ai, me sef i dey wonder why |
How e be say na ur name i dey sing o |
Every day for my song |
Girl na you, you dey make my belle full |
ololo |
Oluchi oli baby ololo |
You dey make my head swell e le le |
So, girl you believe me when i say (le le) |
Na you dey for my brain o |
I no dey fit sleep everyday |
Girl i no dey concentrate eh |
Ha ha ha eh ya |
Iye iye Iye le iye le iye le |
2 (solidstar) |
Girl i’m here to stay |
I no go thief |
your heart and |
run away |
I’ll never go |
astray (honey) |
I’ll stay with you from now till the day that i fade away |
Girl you be the one wey i go carry carry |
Go show my mama, you i go marry marry |
Ochi gi na eme obim sari sari |
O lo lo lo lo eh ya |
Girl you believe me when i say (le le) |
Na you dey for my brain o |
I no dey fit sleep everyday |
Girl i no dey concentrate eh |
Lo lo lo lo lo |
Ha ha ha eh ya |
Iye iye 3 (flavour) |
Onye olima |
Hey hey |
Anytime i think about your beauty oluchi |
Ima nife na emem o oh (onye olima) |
Anytime i think about your waist oluchi o |
Ima nife na emem dikwa egu nu |
Sometimes i ask myself how i fall in love with you |
Solidstar anwu olame eh iye eh |
Oluchi gbagbe egwu nu seke nsem gbagbe nu egwu asa |
nwa |
Gbagbe egwu nu seke nsem |
Girl you believe me when i say (le le) |
Na you dey for my brain o |
I no dey fit sleep everyday |
Girl i no dey concentrate eh |
Lo lo lo lo lo |
Ha ha ha eh ya |
Iye iye Uh oh uh oh eh |
Me be kiri mo kiri mo |
Kowe se iye iye |
Omo teme |
Kowe iye |
Eh (Repeat) |
Kowe |
Kowe |
Kowe |