Lyrics Turn Up - Olamide

Turn Up - Olamide
Song information On this page you can find the lyrics of the song Turn Up, artist - Olamide.
Date of issue: 06.11.2013
Age restrictions: 18+
Song language: English

Turn Up

Oya turn up… turn up
Oya turn up
As we enter the venue we dey turn up… we dey turn up
When people hear the gbedu dem go turn up… them go turn up
Ladies they feeling the boy dem dey turn up… turn up
Lasgidi boy lomo yen he dey turn up… jeje lomo eko nlo
Oya turn up turn up turn up
Tur-tur-tur-turn up
Oya turn up turn up turn up turn up
Tur-tur-tur-turn up… jeje lomo eko nlo
Oya turn up turn up turn up
Tur-tur-tur-turn up turn up
Oya turn up turn up turn up… jeje lomo eko nlo
Turn up
Hello, how are you
See everything has increase over here
See bad guys and the chics over here
See plenty money and the drinks over here
Hello how are you
Shebi moti sope ke ye form chris brown
Te ba fe san wo epo ke sumo mi ke daun
Te ba ti oba ton bo lo na ke bow
Ke bow she she ke bow
Forming swagger what’s that about
We kill every show we running the town
The king on the throne am holding it down
Ela o, ela o, ela oju kan we holding it down
E come be like sey make them open the ground
Make dem bury you you can’t open your mouth
As we enter the venue we dey turn up… we dey turn up
When people hear the gbedu dem go turn up… them go turn up
Ladies they feeling the boy dem dey turn up… turn up
Lasgidi boy lomo yen he dey turn up… jeje lomo eko nlo
Oya turn up turn up turn up
Tur-tur-tur-turn up
Oya turn up turn up turn up turn up
Tur-tur-tur-turn up… jeje lomo eko nlo
Oya turn up turn up turn up
Tur-tur-tur-turn up turn up
Oya turn up turn up turn up… jeje lomo eko nlo
Turn up
Hello, how are you
We still right here we ain’t going anywhere
A le sa lo oya look very well
No go dey do anyhow do very well
Hello, how are you
Everything around here stand proper
Everybody know me show stopper
Emi ati awon temi a n' jaiye oba
Awon girls tin jelly, oju tin leri
Wo ni mo ya to si badoo to man ri nu telly
I used to be broke but now am selling
The boy dey hot, o’n gbona feli feli
O’n gbona feli feli they know me very welli
My people show love me teni teni
I flow so sick e no welli welli
E no welli welli
As we enter the venue we dey turn up… we dey turn up
When people hear the gbedu dem go turn up… them go turn up
Ladies they feeling the boy dem dey turn up… turn up
Lasgidi boy lomo yen he dey turn up… jeje lomo eko nlo
Oya turn up turn up turn up
Tur-tur-tur-turn up
Oya turn up turn up turn up turn up
Tur-tur-tur-turn up… jeje lomo eko nlo
Oya turn up turn up turn up
Tur-tur-tur-turn up turn up
Oya turn up turn up turn up… jeje lomo eko nlo
Turn up
Ah ah moti gba kini mi yo
Don’t let my mummy and daddy me know
Moti gba kini mi yo
Don’t let my mummy and daddy me know
Kini mi yo, kini mi yo
Pheelz kini mi, kini mi
Ah okay gbagbe
Pheelz o ti gba kini yen yo
Oti mu kini yen yo
Oti gba kini yen yo
Badoo ah moti gba kini mi yo
Moti gba kini mi yo
Don’t let my mummy and daddy me know… know
Moti gba kini mi yo
Badoo, pheelz
Oti gba kini yen yo

Share lyrics:

Write what you think about the lyrics!

Other songs of the artist:

NameYear
Infinity 2020
Motigbana 2018
Loading 2020
LOML ft. Olamide 2021
Correct G ft. Olamide, Davido 2017
KANA ft. WizKid 2018
Wo!! 2017
Afar ft. Olamide 2020
REQUIRE ft. Olamide 2020
Want ft. Fave 2021
Triumphant ft. Bella Shmurda 2020
Bobo 2016
Letter to Milli 2016
Illegal ft. Olamide 2019
Instagram ft. Olamide, Small Doctor 2017
Eni Suun 2014
Possible (feat. B Banks) ft. B Banks 2014
Story for the Gods 2014
In My Circle (feat. Phyno) ft. Phyno 2014
Falila Ketan 2014

Artist lyrics: Olamide