| Raaah I go by the name Special
|
| Olamide on this one with kayswitch
|
| Do not underrate us
|
| Cos you don’t know what we will do
|
| Move move
|
| Back when they hating me
|
| Remember me stop underrating me
|
| Remember
|
| Girls na dating me
|
| And dem na wanna affiliate with me
|
| Remember?
|
| Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
|
| Remember?
|
| Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
|
| Remember?
|
| See nigba ti mo broke won mo mi
|
| Na party boys get my number alla dem ah call
|
| Dem no bi friend but dem act like I’m thier hommy
|
| Batti boys se mo jor omo mommy
|
| Back then when me sing dem ma yarn
|
| Coming from afar when dey see me dem ma run
|
| Dem chat shit say mi no know whatta guan
|
| Now see me na, see me na see ma na
|
| Ah owo tutun everyday
|
| Aso tutun everyday
|
| Bata tutun everyday
|
| Show tutun everyday
|
| Oh yea am getting paid
|
| Oh mo ti elevate
|
| See me now
|
| Bad man
|
| Shii ehn heavy weight
|
| See my lion king na we dey run the town
|
| Lagos belongs to us
|
| Hmm Jagaban
|
| Back when they hating me
|
| Remember me stop underrating me
|
| Remember
|
| Girls na dating me
|
| And dem na wanna affiliate with me
|
| Remember?
|
| Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
|
| Remember?
|
| Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
|
| Remember?
|
| Igba ti mo l’owo pelu aso ti n ma change
|
| Olorun ti ba mi se nisin woni mo ti change
|
| Oshey eruku toh package
|
| To n ba rimi ti mo bo nisin won ma re-arrange
|
| Emi l’agba awo to n fi ase mu omi
|
| I never reach imo land before but dem know me
|
| Awon aboki ko mi je, mi o de gbo hausa
|
| Bo n gbo yoruba rapper imi w’ani barawo bansa
|
| Rasta!
|
| You know say me na bad man rasta!
|
| Don’t you call me a acting man mana rasta!
|
| Me na bad mana rasta!
|
| Your smile bank account getting fast man
|
| I no get answer to all your questions
|
| Am all about my success, no question
|
| Back when they hating me
|
| Remember me stop underrating me
|
| Remember
|
| Girls na dating me
|
| And dem na wanna affiliate with me
|
| Remember?
|
| Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
|
| Remember?
|
| Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
|
| Remember?
|
| Big up to all my friends and fans and family
|
| Big up to all the girls, Ann and charity
|
| Big up to people wey I love in all the vantity
|
| They want to see me fall but no gravity
|
| Demma hypocrite Hypocrite!
|
| Dem ma laugh with you now and frown at your back
|
| Tell dem ma hypocrite Hypocrite!
|
| Dem ma chop with you now and start telling about
|
| No bi so!
|
| No bi so!
|
| Dey wanna hold us slow
|
| No bi so!
|
| No bi so!
|
| See as the thing dey go
|
| I thank God for the dollars in the bank
|
| I thank God say my brother na Dbanj
|
| I thank God for the kind of life i’m living
|
| I remember that was in the plan
|
| Me tell them
|
| Back when they hating me
|
| Remember me stop underrating me
|
| Remember
|
| Girls na dating me
|
| And dem na wanna affiliate with me
|
| Remember?
|
| Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
|
| Remember?
|
| Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
|
| Remember?
|
| Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
|
| Olamide Kayswitch |