Song information On this page you can find the lyrics of the song First of All, artist - Olamide. Album song YBNL, in the genre Музыка мира
Date of issue: 30.11.2016
Age restrictions: 18+
Record label: YBNL Nation
Song language: English
First of All |
Charle, you fit say I make a fool o |
I no send, I no send |
Charle you fit say I make a fool o |
I no send, I no send |
First of all |
Introduction, ah Introduction |
First of all introduction |
Okay, ah edonu |
First of all |
introduction, |
Na me wey sing Eni Duro and Omo to Shan |
In other news |
I’m in love with My boo, |
and I no dey place another one above |
Gbagbe oshi, shey mo jo omo Ghana? |
Oni mo dabi eni ti o ti fa gbana |
Shey mo jo KK Fosu? |
Mofo, gbagbe, abi o nsu? |
Na we dey control the whole arena |
Either we dey for Nigeria or Ghana |
In other news, I’m a bad man |
Wey dey intimidate Superman and Batman |
When other boys dem they wear one shirt |
Different shoes |
Not me! |
kilo fe f’oshe? |
(do I look like Awilo Longomba? |
Are you a learner?) |
First of all |
Go down low, Go down low |
First of all |
Go down low, Go down low |
Ma s’iwa wu |
Go down low, go down low |
Gbagbe oshi |
Go down low, go down low |
In short o le pe mi ni M. I |
Oga gan fun e afi bi ti Waje |
Ex boyfriend e, left eye |
So fun ko ye ranju momi biti Ogbanje |
They don’t know from the place we dey come |
We dey kill every show like sey we dey with a gun |
You don’t know the thing |
I go show you the thing |
But before I show you |
(Go down low) |
I say you loving the thing |
Wanna touching the thing |
Make all them other girls |
(Go down low) |
Won fe ta catapult |
Fun eye to wa lori Twitter |
Shey emi wa jo omo ase with a filter |
I be like Fally Pupa for your eyes |
(Are you a learner?) |
First of all |
Go down low, Go down low |
First of all |
Go down low, Go down low |
Ma s’iwa wu |
Go down low, go down low |
Gbagbe oshi |
Go down low, go down low |
Okay, |
They say I razz, coz I come from the street |
But one man poison na another man meat |
Charle, let me catch my breathe |
Give bad man a break talk about the fresh |
I see for your eyes you want the Gucci bag |
All the Jimmy Choo, you want to kuku buy |
And I no dey sey make you no dey like them but |
(Go down low) |
Before we go buy them |
It’s okay, you wan dey carry your shoulder |
I go dey by your side, call me your soldier |
Oo gbo Yoruba, Oo tun gbo Hausa |
Oo gbo mama sey, oo tun gbo mama kusa |
I’m tired man, |
This story don dey long |
Make we fry am mhen |
I’m tired mhen |
Oh my Gois! |
Am I mad?! |
First of all |
Go down low, Go down low |
First of all |
Go down low, Go down low |
Ma s’iwa wu |
Go down low, go down low |
Gbagbe oshi |
Go down low, go down low |
Phils, the Mr Producer |
Bring the beat back for God’s sake |
Thank you sir! |
Oya stop! |
I don tire mhen |
I dey play, I dey play, I dey play |
Bring am back, I wan enjoy am |
Hello baby |
It’s Ola baby! |
Olamide is here noni |
Hehehe |
My God |
YBNL |