Song information On this page you can find the lyrics of the song PonPon, artist - Olamide.
Date of issue: 16.06.2021
Age restrictions: 18+
Song language: English
PonPon |
La la la la |
Body smoking like a sage it dey sweet my soul |
And you give me no drama drama |
That is why me i pin, me no lettin go |
Omo lemme be your charger charger |
Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer |
Make I scatter your dadadada |
Any time any day any minute any how |
Yeah yeah |
My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam) |
Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam) |
Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam) |
We go dey rack we go dey pam pam |
Pam pam pam |
Pam Pam Pam pam pam |
Pam Pam Pam |
Pam Pam Pam |
I go do you wetin big Sean dey do jhene aiko |
I be loving you crazy like I be psycho |
The butterflis in your stomach no go fly go |
Dem no go fit comot even if you do lipo |
Girli you’re the officer, lock me up officer |
Be a strict punisher, drag me like you do shisha |
See ya fifty litre |
Soft semovita |
How the skin tight you dey wear take take dey fit am |
You dey discombobulate me |
With your figure 8 |
Omo i no dey exaggerate |
The way that you’re rotating go dislocate all the bone weh dey for my waist |
Body smoking like a sage it dey sweet my soul |
And you give me no drama drama |
That is why me i pin, me no lettin go |
Omo lemme be your charger charger |
Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer |
Make I scatter your dadadada |
Any time any day any minute any how |
Yeah yeah |
My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam) |
Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam) |
Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam) |
We go dey rack we go dey pam pam |
Pam pam pam |
Pam Pam Pam pam pam |
Pam Pam Pam |
Pam Pam Pam |
I don’t want no drama |
Let me be your boo |
What are you into |
You cause wahala when you walk into the room |
I dey catchy flu |
You’re my desire |
My holy fire |
You be like ini mani moo |
You’re my desire and I don’t wanna let you go like |
Pam Pam Pam Pam Pam Pam Pam |
You’re the only one I swear |
Pam Pam Pam Pam Pam Pam |
And I will never let you go |
La la la la |
Body smoking like a sage it dey sweet my soul |
And you give me no drama drama |
That is why me i pin, me no lettin go |
Omo lemme be your charger charger |
Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer |
Make I scatter your dadadada |
Any time any day any minute any how |
Yeah yeah |
My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam) |
Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam) |
Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam) |
We go dey rack we go dey pam pam |
Pam pam pam |
Pam Pam Pam pam pam |
Pam Pam Pam |
Pam Pam Pam |