Song information On this page you can find the lyrics of the song Dansaki, artist - Olamide.
Date of issue: 22.05.2014
Song language: Turkish
Dansaki |
On the beat na 2kriss e |
All the girls dem want to kiss e |
Oya o na na na na na na |
Sare wa gba banana |
O ro ro ro ro ro ro |
Α da da da da da da |
I no fit lie o |
Dansaki re |
You carry body you fine o |
Eh oh my boo |
Dansaki re |
Aponbepore baby hold me tight |
Dansaki re |
Naananananaa |
Dansaki re |
Naananananaa |
Dansaki re |
Heba |
Wanna roll wanna roll wanna roll roll roooll eh |
See that low waist so low low low looow |
Ride me like e the horse wey dey Polo lo looo |
See your front see your back i dey kololooo |
I dey kololo |
Chiwendu you are blowing my mind |
See the way that wine oya press rewind… rewind |
That wine, oya do that wine |
Make you shack all of them wey dey weep on the line |
Chidinma know, ki Yinka know, mi fe m’eran lawo ori mi ma lo |
Baby i know say you wan roll |
Why you dey dull oya baby go low |
Eh |
Oya o na na na na na na |
Sare wa gba banana |
O ro ro ro ro ro ro |
Α da da da da da da |
I no fit lie, |
Dansaki re |
You carry body you fine o |
Eh oh my boo |
Dansaki re |
Aponbepore baby hold me tight |
Dansaki re |
Naananananaa |
Dansaki re |
Naananananaa |
Dansaki re |
Heba |
Tell the girls wey dey show kan ye polowooo |
When my girl put it down dem dey sorroooow |
Zomana amina just dey kololooo |
Fafer dey kudi dey baby molowooo |
Baby molowo |
Testing one two |
I know you want to |
Show me pepper what you gon’do |
Please stop dreaming f’omi boju |
Lets leave the dream ka jo sere moju |
Oya o na na na na na na |
Sare wa gba banana |
O ro ro ro ro ro ro |
Α da da da da da da |
Oya o na na na na na na |
Sare wa gba banana |
O ro ro ro ro ro ro |
Α da da da da da da |
I no fit lie, |
Dansaki re |
You carry body you fine o |
Eh oh my boo |
Dansaki re |
Aponbepore baby hold me tight |
Dansaki re |
Naananananaa |
Dansaki re |
Naananananaa |
Dansaki re |
Heba |
Oya o na na na na na na |
Dansaki re |
Sare wa gba banana |
Dansaki re |
O ro ro ro ro ro ro |
Α da da da da da da |
Baby skilashi |
2kriss |
Olamide baddo |
baddest hardest |
bigbanks oshe |
Shoutout to my ladies dem |
All my london girls |
Heba |
Oya na, |
ladies dem |
All my yankee babes, |
lagos babes |
Thank you thank you |
I love you all |
You are too poposi poposi |