Song information On this page you can find the lyrics of the song Somebody, artist - OG Ron C. Album song F-Action 62 Chopstars, in the genre Иностранный рэп и хип-хоп
Date of issue: 13.03.2012
Record label: Big Kanaka - SoSouth
Song language: English
Somebody |
Yeah ehh ehh |
OG yeah yeah yeah yeah |
Back then when i been start |
Them telling me the journey is very far |
I looked up to them i said no wahala i no fit dey here |
Free me i gats survive |
So i took out my pen to write |
I no wan end up for 9−5 |
Me i wan end up for big stage den |
them screaming because the wan c ma face |
So if them gimme water, baba change to wine and make everything fine |
When the gimme wahala baba give them double, baba give them trouble |
When the gimme water baba change am to wine and make everything fine |
When them gimme trouble baba give |
them double, baba give them trouble i say |
Somebody. |
Somebody |
Somebody |
Somebody |
Somebody |
Somebody |
Wetin life go give you no get rival |
Everything you need it dey for bible |
Dem no born me with silver spoon |
But me self like to party |
That is why night and day i dey grind and pray me self like maserati |
Mama said this life na passage if you take am to your advantage |
Say before you know know know you no need the packaging |
Back then when i been start |
Them telling me the journey is very far |
I looked up to them i said no wahala |
I no fit dey here free me i gats survive |
So i took out my pen to write |
I no wan end up for 9−5 |
Me i wan end up for big stage |
And them be screaming because them wan see my face |
So when them gimme me water |
Baba change am to wine, and make everything fine |
When them gimme wahala, |
baba give them double, baba give them trouble |
Somebody |
Somebody |
Somebody |
Somebody |
Somebody |
Somebody |
If you want to make a move |
My brother man be holy |
You gats to move smart |
You gats to jeje |
You gats to give God the glory |
Back then when i been start |
them telling me the journey is very far |
I looked up to them i said no wahala i |
no fit dey here free me i gats survive |
So i took out my pen to write |
I no wan end up for 9−5 |
Me i wan end up for big stage |
And them be screaming because the wan see my face |
When the gimme water |
Baba change am to wine |
And make everything fine |
When them gimme wahala |
Baba give them double, baba give them trouble |
Somebody yeah yeah |
Somebody |
Somebody |
Somebody |
Somebody |
Somebody |
High… |
Issa wavebuoy thing yea |
O, G yeah yeah yeah yeah |
Ricky lo se beat ohh |
Somebody |
Somebody |
Somebody |
High… |
(end) |