Song information On this page you can find the lyrics of the song Love Overdose, artist - May D
Date of issue: 17.01.2018
Song language: English
Love Overdose |
Jekun jekun, no mi no |
Dakun dakun, lo mo |
Jekun jekun, no mi no |
Dakun dakun, lo mo |
When you sitting on me door, me I fit see the pain in your eyes |
Sit don pon me and hands take ah, your body is so unstable |
The way e dey do you, I wan make you tell me no lie |
Have no fear, I go treat you right |
You go sleep well till d daylight |
Give you the medicine make your body no run down |
When I finish with you, your body go calm down |
Emergency emergency |
This kin thing I never see |
Emergency emergency |
This kin thing I never see |
Temperature high on love |
If you let me girl |
I go give you love overdose |
Temperature high on love |
If you let me girl |
I go give you love overdose |
Jekun jekun, no mi no |
Dakun dakun, lo mo |
Jekun jekun, no mi no |
Dakun dakun, lo mo |
Jekun jekun, no mi no |
Dakun dakun, lo mo |
Jekun jekun, no mi no |
Dakun dakun, lo mo |
Omo na only God oh |
Wey dey save person oh |
But I go do my best |
Abeg be my guest |
You know say na experience |
Na him dey teach person |
And with some intimacy |
No intricacy |
Give you the medicine make your body no run down |
When I finish with you, your body go calm down |
Emergency emergency |
This kin thing I never see |
Emergency emergency |
This kin thing I never see |
Temperature high on love |
If you let me girl |
I go give you love overdose |
Temperature high on love |
If you let me girl |
I go give you love overdose |
Jekun jekun, no mi no |
Dakun dakun, lo mo |
Love overdose oh |
Jekun jekun, no mi no |
Dakun dakun, lo mo |
Love overdose oh |