Song information On this page you can find the lyrics of the song The Middle, artist - M.I Abaga
Date of issue: 29.10.2014
Age restrictions: 18+
Song language: English
The Middle |
Ma nigga, just dey your lane |
No send anybody ma nigga |
Just dey do your thing, no mind them |
They go talk anyhow, they go dey do anyhow |
But na you get yourself, you understand? |
Focus, hustle |
Shebi you no think say I be bad guy |
But me I know say I be bad guy |
Make we just leave am for middle |
Just leave am for middle |
You and your niggas no dey feel me |
But I get niggas wey dey feel me |
Make we just leave am for middle |
Just leave am for middle |
Baddo! |
won lon beef me, e fi won le mon bo |
Lala to roke, ile lon bo |
Won lon beef me, e fi won le, mon bo |
Lala to roke, Ile lon bo |
Bere mi, everyday mon ball |
Bad guy, bere lowo sumbo |
Bere mi, everyday mon ball |
Bad guy, bere lowo sumbo |
Nothing mankind no go ever see |
Even Jesus Christ hated by the pharisees |
Critics go con-go like the DRC |
I just dey my lane like the BRT |
That’s why they hating on me, but I stay very calm |
Cos I dey tink am like De Rica |
See ma nigga for Bariga and Gbagada |
If it’s M Abaga brother, dem dey feel me like Jerry Can |
Who be best rapper, omo it all depends |
I’m not the one to ask, ask number two to ten |
And if you no dey rap no ever make rap |
Because Cat sabi swim, that no mean say e be Catfish |
If you mention M for any top ten, we gon have a problem |
We gon have a talk men |
I might be the greatest you’ll ever see |
We can agree to disagree, leave am for middle let it be nigga |
Shebi you no think say I be bad guy |
But me I know say I be bad guy |
Make we just leave am for middle |
Just leave am for middle |
You and your niggas no dey feel me |
But I get niggas wey dey feel me |
Make we just leave am for middle |
Just leave am for middle |
Baddo! |
won lon beef me, e fi won le mon bo |
Lala to roke, Ile lon bo |
Won Lon Beef Me, E Fi Won Le, Mon Bo |
Lala to roke, Ile lon bo |
Bere mi, everyday mon ball |
Bad guy, bere lowo sumbo |
Bere mi, everyday mon ball |
Bad guy, bere lowo sumbo |
Competition si, opposition si |
Bi awon to shey Hip Hop nigba television si |
Won form bad guy, ammunition si |
Awa’n flow so easy, awon fi isan si |
Yea, father Abraham had many sons |
But bread winner la wa, so fun won kan gbenu soun |
Awon form superstar, awon shine bi sun |
Awon shey ti animal to escape ninu museum |
So ori buruku o ba yin ja, eyin ati ta le jon ja? |
Emi ekun bi ti abija, were to ni manager |
You and your crew in the club e dabi Power Ranger |
Won de da were yin mo leko, won damo ni Bodija |
Eyin omode yi man be e efe blow bi banger |
Oun o lu o bante o mo M. I Abaga |
Se le ma kako kako bi eja roundabout |
Won fe bawa beef bawo what the fuck you talking bout |
Won gba pee mi ni bad guy, awon temi won mo pe emi ni bad guy |
E ja a sole si arin, e ja a sole si arin |
Awon temi won komi je oh, awon baby won je mi je oh |
E ja a sole si arin, e ja a sole si arin |
Omo na dem know, na so the thing go |
It’s why I got to move fast, never think slow |
Cos hate is so deep, so even when I sleep |
I no dey close eye, last last na chinco |
Since '07 I’ve been spitting fire fam |
Bars, complex, the concept’s me diagram |
I’m the textbook, the rest live to war me |
Do it really surely for the fans who really adore me |
Shawty leave me as you see me, leave me how you see me |
Abi I no go make am if you say you no go feel me? |
Six years running I’m the best rapper ever living |
Respect to those before me, I’m the best that ever did it |
But make I just dey my middle |
Make dem still dey talk say M. I no ssabi riddle |
Frying pan know say him black pass kettle |
But who dey make noise pass we no go ever settle. |
nigga |