| Olamide don sign the boy
|
| Everywhere I go now they want to snap with the boy ahn ahn ahn ahn
|
| Shout out to those people now wey Dey show me love
|
| That small boy don turn biggy boy, don turn biggy boy yeah yeah
|
| Oluwa oshey, won mon b’owo se’n wole
|
| Everyday say me dey calculate oh ah, k’owo nla wole

| Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah

| Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

| Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, oh me Lord oh
|
| Ka sa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah
|
| Work work work work work, because man must to chop
|
| Everyday say me dey hustle now, am heading to the top
|
| Ji masun, omo iya mi, hustle hard and take it slowly
|
| You know say nobody holy, no follow dem smoke poli
|
| Oluwa oshey, won mon b’owo se’n wole
|
| Everyday say me dey calculate oh ah, k’owo nla wole
|
| Oluwa oshey, won ma b’owo se’n wole |
| Everyday say me dey calculate oh ah, k’owo nla wole
|
| Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah
|
| Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah
|
| Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah
|
| Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah
|
| Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, oh me Lord oh
|
| Ka sa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah
|
| Ji Masun, Omo Iya Mi, Hustle Hard and Take It Slowly
|
| I Know Say Nobody Holy, No Follow Dem Smoke Poli
|
| Work work work work work, because man must to chop
|
| Everyday say me dey hustle now, am heading to the top
|
| Oluwa oshey, won mon b’owo se’n wole
|
| Everyday say me dey calculate oh ah, k’owo nla wole
|
| Oluwa oshey, won mon b’owo se’n wole
|
| Everyday say me dey calculate oh ah, k’owo nla wole
|
| Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah
|
| Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah
|
| Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah
|
| Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah
|
| Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, oh me Lord oh
|
| Ka sa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah |