Song information On this page you can find the lyrics of the song Skit 2 (Cause Trouble), artist - Lil Kesh.
Date of issue: 16.03.2016
Song language: English
Skit 2 (Cause Trouble) |
Gbeke there |
Who be that talk say he won get pwoblem |
Wetin dey worry you |
You dey won cause trouble for me abi |
Dem never tell you who I be |
The last time wey we show for the final background |
Na him we discover say some guys wey dem dey for the observation |
Them dey yan say them go gimme pwoblem |
Naim I look down I say yeey |
All dem dese guys dem won cause trouble for the area ehn |
I give dem my last warning |
If una try me I go give una pwoblem |
I say if una show anyhow I go giv una doggy |
Dem say which dog again una get dog for house |
I say we no get dog na |
If una burst bottle u no wetin I go do for here |
You know wetin I go do for here |
I go just pull my shoe run |
Una dey craze |
Na me una won kill |