Lyrics Revolution Sound - Kwesi Arthur

Revolution Sound - Kwesi Arthur
Song information On this page you can find the lyrics of the song Revolution Sound, artist - Kwesi Arthur.
Date of issue: 05.03.2020
Age restrictions: 18+
Song language: English

Revolution Sound

Weytin you go do when we come for you
Real bad men in designer suits
Fuck up my country, deprive the youth
Weytin we go do, weytin we go do
Ɛnkosi dabɛn nti dabɛn we jam
It’s a revolution sound
Everybody hurry hurry move to the ground
Weytin we go do, weytin we go do
My country dey bee but its fucked up
Plenty dey see but dey fear talk
Plenty dey talk no action
Ones with actions (turn me up) be criticized non-stop
Fri 2002 mate saa ɛbɛ yɛ yiɛ
2020 we dey it gets worse everyday
How make I vote when you all seem the same
Ghana we dey, we dey maintain
Why say them rich while the poor get poorer
Why all my brothers wan go live abroad
Tell me what go happen if them see how we bore
Take it to the streets, take it to them all
Weytin you go do when we come for you
Real bad men in designer suits
Fuck up my country, deprive the youth
Weytin we go do, weytin we go do
Ɛnkosi dabɛn nti dabɛn we jam
It’s a revolution sound
Everybody hurry hurry move to the ground
Weytin we go do, weytin we go do
Me nana sɛ junior ɛnka politics
Sisi wai yɛ nation building (check it)
Them take we for fools
We’re set up to lose
Me I for refuse, I dey owe it to all my children
I be just another coward if I backdown
I for use my voice while I’m up now
V8 with sirens speeding
Apemfoɔ te okada so they’re bleeding
Do you see the suffering?
Do you have a soul?
Blood in the streets
Do you see the roads?
Schools under trees the kiddies no dey mow
ɔman no sɛe a, me I no get nowhere go
Sika tɔ wo nsa mu a, na ɛkɔ
Chaley bye later
If I paid for it, is it still a favour?
Import biribiara even toilet paper
If you go talk you go turn hater
I know what them no wan make you hear
I know what them no wan make you see
Me country no ɛda dwamu wey them dey sell
What a national catastrophe

Share lyrics:

Write what you think about the lyrics!

Other songs of the artist:

NameYear
Baajo ft. Joeboy 2020
Anthem 2018
African Girl ft. Shatta Wale 2018
Grind Day 2017
Jehovah ft. Sarkodie 2020
Coachella ft. Kwesi Arthur 2021
Gang ft. Kwesi Arthur, Darkovibes 2019
Live From 233 2020
Feels ft. Kwesi Arthur 2018
Woara 2018
John Wick (Freestyle) 2021
Chill 2018
Live or Die 2018
One Stone 2019
Free 2017
Back on the Wall 2017
Devil Knocking 2017
Ade Akye 2017
Why (Nana Ama) 2020
Kwesi Arthur ft. Kwesi Arthur 2021

Artist lyrics: Kwesi Arthur