Song information On this page you can find the lyrics of the song Buga, artist - Kida Kudz.
Date of issue: 22.07.2020
Song language: English
Buga |
Jiggy |
E so fun won ko lo sempe |
Who dem be |
Wetin dem weight |
Wetin i do |
Wetin dem say |
I gat frenemies but mama don pray |
No bad belle wey go come my way |
And the blessing make e fall my way |
I need long life, that is all I pray |
Been a long road but I will find my way |
Zero competition wey dey pon my way |
Who be that girl belly dancing |
Girl put it on me |
Got the fantasy |
Baby girl tell me what’s your fantasy |
And no dey waste |
No dey give me konji |
Je kin ma je ise yen, like a junky |
Fi won le kan ma wo, like a dundi |
After the club tell me what it’s gon be |
And she want my blood just like a Zombie |
Who dem be |
Wetin dem weight |
Wetin i do |
Wetin dem say |
I gat frenemies but mama don pray |
No bad belle wey go come my way |
And the blessing make e fall my way |
I need long life, that is all I pray |
Been a long road but I will find my way |
Zero competition wey dey pon my way |
Buga ko Buga |
Buga ko Buga |
When you get money, just Buga |
Buga ko Buga |
Buga ko Buga |
Buga ko Buga |
When you get money, just Buga |
Buga ko Buga |
See nobody go Buga me |
Oga the jealousy no let them fit stand me (Buga) |
No let your people dey tweet at me |
Please pass me ??? |
Ahan wetin happen now |
I pull up in Maserati |
I no dey hear there voice from inside the taxi |
O fe femi ooo, she see me in the Versace |
Okunrin meta that will be polyandry |
Abeg, tell the bartender to bring 5 Hennessy |
E no go better for the bagger |
With the bad energy |
Tell am, motor go jam am if e try anything |
You no know my baby gèle e dey blind enemies |
You can’t tell me shit |
Your swag never reach |
So you can’t share from our amenities |
Where real gees gathers no you can’t fellowship |
If you say get werey we have medicine |
Buga ko Buga |
Buga ko Buga |
When you get money, just Buga |
Buga ko Buga |
Buga ko Buga |
Buga ko Buga |
When you get money, just Buga |
Buga ko Buga |
Baby girl what’s your fantasy |
I no say you fine pass me |
Your body no be counterfeit |
Can you come and pamper me |
I’m jiggy |
First class ticket |
Fly you to Ghana from Lasgidi |
International you bum bigi |
You’re the one even tho I’m taken |
Jiggy |
Wetin dem go do |
Wetin dem go say |
You dey make my heart go tingaligalin |
When it’s a party bring her with her friends |
Like a cookie jar, my finger in her thing |
Hmm your back is thicker than a milkshake |
About lift her like a suitcase |
Up slam kick her like I’m Bruce lee |
Kidakudz and Joey man a top slick |