| E money huhn
|
| Its Kcee labalo
|
| Okpekete follow me go oh oh wu oh
|
| Oya follow me go oh oh wu oh
|
| Erema follow me go oh oh wu oh
|
| Oya follow me go oh oh wu oh
|
| Hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn
|
| Hakuna matata, baby no wahala
|
| Hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn
|
| Hakuna matata, baby no wahala
|
| Oya whine ni ni whine ni ni
|
| Whine ni ni for me oh
|
| Oya shake it shake it
|
| Shake it for me oh
|
| Oya whine ni ni whine ni ni
|
| Whine ni ni for me oh
|
| Oya shake it ni shake it ni
|
| Shake it ni for me oh
|
| Oya jikere, baby ma kuna mi kere
|
| Ibadi ye ma mufere
|
| No whistle, ma mufere ah
|
| Oya jikere, baby ma kuna mi kere
|
| Ibadi ye ma mufere
|
| No whistle, ma mufere ah
|
| Your dance your dance
|
| You dey make bad man dey craze
|
| Your dance your dance
|
| You dey make bad man dey craze oh
|
| Oya baby no wahala
|
| If you need anything just holla
|
| I be monkey you be banana
|
| I will give anything that you wanna
|
| I say baby no wahala
|
| If you need anything just holla
|
| I be monkey you be banana
|
| I will give anything that you wanna
|
| Okpekete follow me go oh oh wu oh |
| Oya follow me go oh oh wu oh
|
| Erema follow me go oh oh wu oh
|
| Oya follow me go oh oh wu oh
|
| Hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn
|
| Hakuna matata, baby no wahala
|
| Hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn
|
| Hakuna matata, baby no wahala
|
| Oya whine ni ni whine ni ni
|
| Whine ni ni for me oh
|
| Oya shake it ni shake it ni
|
| Shake it ni for me oh
|
| Oya whine ni ni whine ni ni
|
| Whine ni ni for me oh
|
| Oya shake it ni shake it ni
|
| Shake it ni for me oh
|
| She get front, she get back
|
| She get package, I no go lie
|
| She get front, she get back
|
| She get package, I no go lie
|
| Cicilia bum bum, cicilia bum bum
|
| Shebi na your bum bum, cicilia bum bum
|
| Okpekete follow me go oh oh wu oh
|
| Oya follow me go oh oh wu oh
|
| Erema follow me go oh oh wu oh
|
| Oya follow me go oh oh wu oh
|
| Hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn
|
| Hakuna matata, baby no wahala
|
| Hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn
|
| Hakuna matata, baby no wahala |