Song information On this page you can find the lyrics of the song Ekaette, artist - Iyanya.
Date of issue: 02.06.2013
Song language: English
Ekaette |
She a baga .hmm |
That’s **** music and ***** |
It’s iyanya |
I follow her to calabar |
Down to ogoja |
Sey she score like kaka |
Dribble like okocha |
All the girls dem me yobo |
She lionel messi |
Bad girl, she dey dribble |
No dey show no mercy |
Ekaette love to dance |
Hmmm dance dance dance dance |
She say make i give am chance |
She want to want to |
Follow me wait o, wait o |
Lord of mercy |
Girl wey dey dribble pass messi |
She know what to do absolutely |
She kills me with her beauty |
Me like the way she no waste time |
The way she pass me the waist line |
Cos she know say me on time |
Online, she consign |
Give it to me oya |
Oh ma god oya |
One touch oya |
Ekaette love to dance |
Put a badman, a chance |
The other men, dem wan chance, wan chance |
Ekaette love to dance |
Lika this lika that dance |
She sey make i give am chance |
Call me scooby doo |
And i dey move it |
Call me a militant |
Call me a soldier |
As you see me me no bother |
Techno, gospel and iyanya |
E don dey sweet moving further |
Just to go down low low low |
Low low low low low low |
Ekaette love to dance: etighi |
Ekaette love to dance: do the azonto |
Ekaette love to dance: alanta (alanta) |
The dance she don’t know oo |
But she like am |
Ekaette love iyanya: kukere kukere kukere |
She love d’banj: oliver twist |
Ekaette love p-square: you must to chop my money |
She like davido: ma dami duro |
She like wizkid: ah nana na na, holla at your boy |
Even neato c: omo i bad o |
W4: like father like son |
Mister rayce: baby go baby baby go |
2baba: ihe neme ebelebe nya ro |
Tilla man: ade abe ni ko ma roll |
Its iyanya |
Girl i promise if you test me |
You will love me |
It’s iyanya |
Triple m g pon this |