Song information On this page you can find the lyrics of the song Tears For Naija, artist - Ice Prince.
Date of issue: 14.05.2014
Song language: English
Tears For Naija |
There’s too much sadness you know |
Everywhere… sadness |
Mtcheeeeew |
Sammy Gyang |
If I prayyyyy |
Heaven go hear my name o |
(Heaven go hear my name o) |
If I prayyyyy |
Nothing go ever do me o |
(Nothing go ever do me) |
If to say na me wey dey bomb blast |
If to say na me wey dey carry gun |
If to say na me wey dey shoot man |
I for don tire to dey follow the batallion |
If to say na me wey dey bomb blast |
If to say na me wey dey carry gun |
If to say na me wey dey shoot man |
I for don tire to dey follow the batallion |
Hundred and forty eight died in Abuja |
Abi na 42 dey carry for Kaduna |
I say my brother, e dey do me like a mental case |
Some kain things happening within my state |
But if you know me |
Brother if you know me |
Brother if you know me |
You know I got you |
But if you know me |
Brother if you know me |
You go know say I go carry you one day (Its that key you know) |
Now tell me why you go kidnap my sister eh |
If I do the same make you think am eh |
If I do the same to a brother like you |
You know say yawa go gas on another man too |
Tell me why you go bomb blast the park my Gee |
Same place my Mama dey stack my fee |
Same place I dey get my food to feed |
Brother tell me why you do me like that o |
E dey pain me E dey pain me |
E dey pain me E dey pain me |
Brother E dey pain me E dey pain me |
E dey pain all of us o |
E dey pain everybody eh |
Once upon a time |
During the days of Jagua |
O my beautiful naija |
Naija naija |
O my beautiful naijaSo so so so sorry |
Shey if you boom NEPA we go see light? |
And if you kill a man does it feel right? |
A fake soldier come my village in a daylight |
Spray all the mama dem one by one |
My beautiful Nigeria |
Me nor get you no more |
Me nor get you no more |
Me nor get you no more |
Me nor get you no more |
Me nor get you no more |
In 1996 you was better than that |
In 1997 you was better than that |
In 1998 you was better than that |
But these days me nor get you no more |
In 1996 you was better than that |
In 1997 you was better than that |
In 1998 you was better than that |
But these days me nor get you no moreI feel like cry |
You no suppose to kill Abuja one by one |
You no suppose to kill Enugu one by one |
You no suppose to kill Calabar one by one |
You no suppose to send nobody to a grave |
Imagine say na you wey dem do that |
24 shots before you look back |
Imagine say na you wey the 60 men step inna your street wey dem begin to dey |
pull gat |
So tell me why did you become like this my Gee |
I wanna know the truth so I can apologise for the things I did |
Oo |
Chimo kukuruku |
Kukuruku kukuruku |
I used to know peace love harmony |
Chimo kukuruku |
kukuruku kukuruku |
If to say na me wey dey bomb blast |
If to say na me wey dey carry gun |
If to say na me wey dey shoot man |
I for don tire to dey follow the batallion |
If to say na me wey dey bomb blast |
If to say na me wey dey carry gun |
If to say na me wey dey shoot man |
I for don tire to dey follow the batallion (If I prayyyyy |
Heaven go hear my name o |
Heaven go hear my name o |
If I prayyyyy |
Nothing go ever do me o |
Nothing go ever do me) |