Song information On this page you can find the lyrics of the song Bless Me, artist - Goodgirl LA
Date of issue: 19.03.2023
Song language: English
Bless Me |
When would you bless me |
Lord please let me know |
I go dey halla o o o |
One day girls go blow |
Give me anointing |
Something wey go flow |
I go dey halla o o o |
One day girls go blow |
So baba shower your blessing oh oh oh oh |
Show me your love oh u eh eh eh |
Eh eh e yeah |
So baba shower your blessing oh oh oh uh oh oh oh oh |
Show me your love oh |
Say make you show me your love oh oh |
So let me know |
When the money go show |
Biggy motor for road |
One day girls go blow |
So let me know |
When the money go show |
Biggy motor for road |
One day girls go blow |
Yeah yeah eeeh |
Say I wan make my mama proud |
Wanna be the girl they talk about eh e yeah ah ah |
Sey me wan run tins for the area oh ohh |
Everyday we dey countdown for area ohh |
When would you let me know |
So let me know |
When the money go show |
Biggy motor for road |
One day girls go blow |
So let me know |
When the money go show |
Biggy motor for road |
One day girls go blow |
So baba shower your blessing oh oh oh yeah |
Show me your love oh yeah eh eh eh |
Eh eh e yeah |
So baba shower your blessing |
(Don't let me down, down let me down) |
Oh oh oh uh oh oh oh oh |
Show me your love oh |
Say make you show me your love oh oh |