Song information On this page you can find the lyrics of the song LOL, artist - Flavor
Date of issue: 13.01.2015
Song language: English
LOL |
so make u dey take am small small |
let’s go like this |
ojalipopo eh! |
ukwunwababy eh!(3x) |
ekene menu Jesus |
for making today a better day |
biggy biggy joliooooo |
I waka comot from house to work |
to see watin man go fit chop |
ifuwa ha di ri easy oyorima! |
I see some people wanna pull me down |
I see some people wanna push me down |
they can neva neva stop me now |
maka na jesus dey by my side |
give me one bottle (one bottle of alcoholoo) |
make I drink away my sorrow |
make I chaki chaki dey go |
Becos ifuwa ha di ri easy ooo |
life no easy brother (I ma si na o di easy) |
odigi de odigi I puta no boh |
odigi de odigi e pachi ri fe |
odigi de odigi e mechi ri ma |
maka na e nu uwa (I ma we no di le easyooo) |
e maka na ka ra guawa |
o kwa flavour na ba nah |
agwu mu bu ojeba e we ilo |
I waka comot from money plaza |
I take am back to bubbles plaza |
I waka to citi center, |
I take am back to villa Tuscany |
I see some people wanna porokoto |
I see some people done dey popopopo |
I go to Ghana dem dey porotopo |
i see for togo dem dey popoto |
give me one bottle (one bottle of acoholoo) |