Song information On this page you can find the lyrics of the song King, artist - Fireboy Dml. Album song Laughter, Tears & Goosebumps, in the genre Музыка мира
Date of issue: 27.11.2019
Record label: YBNL Nation
Song language: English
King |
Ouuu aaaa |
Fireboy here so |
(Shawdy pull up in the backside) |
Verse one |
Gbemi sori bi gele |
I’m a king, ma fi mi sere |
All the girls calling me bebe |
See me see gbege (mogbe) |
Fine boy wey con sabi sing again |
Tell me wetin you need again |
Omo forget see gbagbe |
Me I be complete package (ooo) |
Pre-chorus |
Me I fit fight for your love |
But I no fit beg for your love |
I no fit beg for your love |
I no fit beg for your love |
Baby, baby se’mi bi oba (bi oba) |
I want you to treat me like a king |
Baby, baby se’mi bi oba (bi oba) |
Verse two |
Wetin you need bebe |
I get sauce, get juice bebe |
I get everything for you babe (as long as you dey) |
Bad boy wey you no fit use play game |
I be king, ma fi mi sere |
Girl you know so ma lo farawe (farawe) |
Pre-chorus |
Me I fit fight for your love |
But I no fit beg for your love |
I no fit beg for your love |
I no fit beg for your love |
Baby, baby se’mi bi oba (bi oba) |
Treat me like a king |
Baby, baby se’mi bi oba (bi oba) |
Hook |
Fine boy wey con sabi sing again |
Tell me wetin you need again |
So fun mi, ki lo tun fe, ki lo tun fe kin se fun e |
(Shawdy pull up in the back) |
Fireboy here so |