Lyrics Dem bobo - Femi Kuti

Dem bobo - Femi Kuti
Song information On this page you can find the lyrics of the song Dem bobo, artist - Femi Kuti. Album song Africa Shrine, in the genre Музыка мира
Date of issue: 31.07.2004
Record label: UWe SARL
Song language: English

Dem bobo

Verse 1
Yesterday, Dem tell us sey,
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey,
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Oh Yes!
Dem bobo!
Chorus
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of DEMOCRACY!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!
Verse 2
For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way.
To continue their crooked ways
Repeat Chorus

Share lyrics:

Write what you think about the lyrics!

Other songs of the artist:

NameYear
Truth Don Die 2004
Ala Jalkoum ft. Femi Kuti 2006
Beng Beng Beng ft. Ashley Beedle 2000
Demo Crazy 2008
Day By Day 2008
Eh Oh 2008
Oyimbo 2008
Remember ft. Femi Kuti 2019
Something In The Air ft. Femi Kuti 2015
Jaiye Jaiye ft. Femi Kuti 2017
Victim Of Life 2000
Make You Crazy ft. Femi Kuti 2013
Loud ft. Femi Kuti 2015
What Will Tomorrow Bring 2000
I wanna be free 2004
Greatest ft. Femi Kuti, Mode Nine, M.anifest 2016
Vampires ft. Femi Kuti 2013
Time Travelin' (A Tribute To Fela) ft. Vinia Mojica, Roy Hargrove, Femi Kuti 1999

Artist lyrics: Femi Kuti