Lyrics Faze Alone - Faze

Faze Alone - Faze
Song information On this page you can find the lyrics of the song Faze Alone, artist - Faze
Date of issue: 13.06.2017
Song language: English

Faze Alone

Dem be two, later become three
They run things together, live in peace and harmony
Then suddenly, the three bin disagree
One go solo
The other two follow
Oh no no no
The world dey vex right now
Say the three, them dey do their thing individually
But remember, some day, them go leave each other
Cuz truly none of them be brother
And in case you don’t know it
This na true story
That a little misunderstanding go reign within us
If we break up not to wake up
See, I foresaw it
Cuz my mama once told me
My son, you are on your own
You have the upper hand
You go make am as Faze alone
See, of the three, only one say, I
No go fit to carry on
Na lie
I no go fit to keep am strong
Na lie o
Say, na lie them dey lie o
Say, if na only one of the three
say, I
No go fit to stand alone
Na lie
Say, I no go make am on my own
Na lie o
Di roman di romba
It’s a small world wey many things dey happen, —
dey happen, dey happen, dey happen, dey happen (2x)
It’s a small world wey many things dey happen
A brother you trust today go fit betray you tomorrow, so
Be careful this life is full of sorrow
Watch the company you keep and the friends you follow, cuz
Ope nye mama dun e pun madu
Eni tomo elio pa yi wo
Nothing stays the same
And as you lay your bed, na lie you go lie on top am
And in case you don’t know it
This na true story
That a little misunderstanding go reign within us
If we break up not to wake up
See, I foresaw it
Cuz my mama once told me
My son, you are on your own
You go make am as Faze alone
See, of the three, only one say, I
No go fit to carry on
Na lie
I no go fit to keep am strong
Na lie o
Say, na lie them dey lie o
Say, if na only one of the three
Say, I
No go fit to stand alone
Na lie
Say, I no go make am on my own
Na lie o
Di roman di romba
Said I can’t make it all alone
Oh no, na lie them dey lie o
Said, I can’t do it all alone
The roman di romba
If you believe, you will achieve it
Na lie them dey lie o
Stand on your feet and say, no no no
No way
And in case you don’t know it
This na true story
That a little misunderstanding go reign within us
If we break up not to work out
See, I foresaw it
Cuz my mama once told me
My son, you are on your own
You have the upper hand
You go make am as Faze alone
Oh, oh, my brothers and sisters
You go make am alone
Believe in yourself
And I show you now
You are not alone
Oh no
I go do am all alone
Hook 2x
See, of the three, only one say, I
No go fit to carry on
Na lie
I no go fit to keep am strong
Na lie o
Say, na lie them dey lie o
Say, if na only one of the three
say, I
No go fit to stand alone
Na lie
Say, I no go make am on my own
Na lie o
Di roman di romba
Someday, someday, we shall meet again
We will still love each other
Someday, someday, we shall meet again o
We will begin as brothers
One day, one day, we shall step on stage again together
Oh Lord, hey Lord, oh oh oh
Hey hey ah hey

Share lyrics:

Write what you think about the lyrics!

Other songs of the artist:

NameYear
Intro 2017
Na True 2017
All of My Days 2017
Kpo Kpo Di Kpo 2014
Letter to My Brother 2014
Loving U Everyday 2014
Need Somebody 2014
Kolomental 2014
Tattoo Girls 2014
Gente ft. Bebe, Faze 1997
Play Ball 2014
Originality 2014
Valentine's Day 2014
Am in Love 2014