| Don’t come back here with a grandchild
|
| Ernest
|
| Don’t make this freedom make you go
|
| wild
|
| Be careful my boy
|
| Be careful my boy
|
| they were like
|
| No dey do this no dey do that oh
|
| When you enter school don’t forget to
|
| read and write
|
| Make you no carry last
|
| No dey smoke, no dey chase many girls
|
| oh
|
| No dey do things wey be sey if I hear am
|
| I no go like
|
| Them give me plenty advice
|
| But I miss them for road
|
| Before I left to school
|
| They gave me advices sat me on a stool
|
| They said the literate ones will rule
|
| And the illiterate ones will be seen as a
|
| fool
|
| My friend
|
| Go and don’t forget where’re from
|
| The weak times will come but with God
|
| you’ll be strong
|
| My uncle said he carried first from JS1
|
| I was always careful so make I no go
|
| belong
|
| And don’t be long graduate on time
|
| If you meet mistakes bobo call my line
|
| Pray before you sleep, look before you
|
| leap
|
| And don’t forget what you sow you reap
|
| so when you go
|
| No dey do this no dey do that oh
|
| When you enter school don’t forget to
|
| read and write
|
| Make you no carry last
|
| No dey smoke, no dey chase many girls
|
| oh
|
| No go dey do things wey be sey if I hear
|
| am I no go like
|
| Them give me plenty advice
|
| But I miss them for road
|
| They said
|
| Please don’t smoke, don’t take schnapps
|
| If you dey hungry before 2 just take
|
| snacks
|
| When we come for the matric we gon
|
| take snaps
|
| Shut the music thing up so make you no
|
| go miss class
|
| My devilish mind I can hear her voice
|
| You make money with jazz them just the
|
| make noise
|
| The advices na normal thing
|
| But I was like shut I’m concentrating
|
| As for my aunty
|
| She gots two kids
|
| She was like one day you have to dash
|
| your cousin school fees
|
| So go and focus so that the bad belle
|
| people no go mock us
|
| I was centered like the chess I was
|
| feeling like a pun
|
| Sweating like i took a took a bath in the
|
| sun
|
| In my school bags were advices of
|
| different sizes
|
| And they were all saying like this
|
| No dey do this no dey do that oh
|
| When you enter school don’t forget to
|
| read and write
|
| Make you no carry last
|
| No dey smoke, no dey chase many girls
|
| oh
|
| No go dey do things wey be sey if I hear
|
| am I no go like
|
| Them give me plenty advice
|
| But I miss them for road
|
| My Junior said less to me
|
| he hugged and said he’s going to miss
|
| me
|
| I left him for school boarded the
|
| friendship
|
| the crew had difference but we still stay
|
| fit
|
| I’m a Human that means I’m tends to
|
| forget
|
| but I recall this things when I’m in front
|
| of my gate
|
| wishing I was there to remember
|
| but I’m sorry I’m gone I wont be back till
|
| November
|
| dadada uh
|
| here are your books don’t tear the middle
|
| I didn’t buy them for you to use and
|
| fiddle
|
| i bin miss them for road oh
|
| talk little, avoid conversation that are evil
|
| If them give you test solve the riddle |