Song information On this page you can find the lyrics of the song Mabel, artist - Dremo
Date of issue: 16.04.2020
Song language: English
Mabel |
On top your matter, shekpe |
Baby girl am all up in your business |
I no go rock you taya |
I say Mabel, Mabel |
Your head e dey there, e dey there |
Oh I say Mabel, Mabel |
Your head e dey there (E dey there) |
I wanna wake up with me girl in the morning light |
I make her breakfast in bed make she feel alright |
Today you no go do anything |
'Cause anything you want I go do |
Anything you talk I go do |
Because baby girl you too much is a problem |
I know her backside is a problem |
But guy if you look her too much is a problem |
I be mathematician wey go solve the matter |
Give me space make I no kill person |
On top your matter |
Baby girl am all up in your business |
I no go rock you taya |
I say Mabel, Mabel |
Your head e dey there, e dey there |
Oh I say Mabel, Mabel |
Your head e dey there (E dey there) |
Am a new man hallelujah |
All my bad habits I go throw away |
Slay slay mamas make them go away |
Make them no dey come where my woman dey |
Shey shey ko si Oga Ade |
Make make them pack well, valle |
This one na my wifey, gbagbe |
Make them, make them cool down, charlie |
Baby you too much is a problem |
I know her backside is a problem |
But guy if you look her too much is a problem |
I be mathematician wey go solve the matter |
Oh baby girl, I want your loving tonight (tonight) |
Oh baby girl, I want your loving all night |
All night, all night |