| Wai Wai Wai Wai
|
| (You haffi Cuppy dat you know)
|
| Yeah yeah
|
| (Yah Mahhhn)
|
| Agatage
|
| Stonebwoy
|
| Come fi show dem wagwan
|
| Nobody can stop we now
|
| See the love wey we get e just dey elevate
|
| Virus can’t catch me now, see my software e be up to date
|
| Girl you look so cool, make me wanna give you all and more
|
| I feel your love so true, woman that’s all I’m looking for
|
| Fine fine baby
|
| Fine fine baby
|
| I no go fit deny na you dey craze me
|
| Fine fine baby
|
| Fine fine baby
|
| I no go fit deny na you dey craze me
|
| Karma Karma Karma
|
| You got to know say na me be your
|
| Karma Karma Karma
|
| Oooha Karma Karma Karma
|
| Shey you no know say na me be your
|
| Karma Karma Karma
|
| Aaai Karma Karma Karma
|
| You got to know say na me be your
|
| Karma Karma Karma
|
| Skibilibeng oo
|
| You give me belle I go take am full
|
| I meet your papa you go meet mine too
|
| Them no give blessing we go run, go hood
|
| The thing dey do me like a deja vu
|
| You give me belle I go take am full
|
| I meet your papa you go meet mine too
|
| Them no give blessing we go run, go hood
|
| The thing dey do me like a deja vu
|
| Fine fine baby
|
| Fine fine baby
|
| I no go fit deny na you dey craze me
|
| Fine fine baby
|
| Fine fine baby
|
| I no go fit deny na you dey craze me
|
| Karma Karma Karma
|
| You got to know say na me be your
|
| Karma Karma Karma
|
| Oooh Karma Karma Karma
|
| Shey you no know say na me be your
|
| Karma Karma Karma
|
| You know know know know know
|
| Alright, then again
|
| Whine fi me now now (now now)
|
| Baby whine fi me now now (now now)
|
| Whine fi me now now (now now)
|
| Bounce fi me, whine fi me (aaaai)
|
| Karma Karma Karma
|
| You got to know say na me be your
|
| Karma Karma Karma
|
| Oooh (oooh)
|
| Ooooh
|
| Why you laff for me face
|
| Why you look at me like dat
|
| You haffi Cuppy dat
|
| Yah mahn, yah man
|
| Cuppy dat |