| She be yi mon lo be o
|
| Emi o lo be o
|
| She be yi mon lo be o
|
| Emi o lo be o
|
| Make i introduce
|
| To the people wey wan make i lose
|
| Cause oluwa burna too dey talk e truth
|
| And e don reach stage wey some people want to prosecute
|
| Wan press me make i turn mute
|
| Wetin you go do
|
| Make i ask you if to say na you
|
| If you try to put your leg inside my shoe
|
| You go see say e no easy to do wetin i dey do
|
| i no dey
|
| Won ni oluwa burna titi a corner
|
| Ara kuni mi sho gbo mi
|
| Oluwa burna no get e comma
|
| Ara kuni mi sho gbo
|
| Oluwa burna titi a corner
|
| Ara kuni mi sho gbo mi
|
| He no dey suffer he go discover
|
| Mo ni ara kuni mi sho gbo
|
| Omo as e don happen
|
| If you feeling guilty pray make the song slap you
|
| I don dey hear many things wey i no gbadu
|
| Make i tell you to echo my love na so
|
| Oooooh no be to dey shout
|
| Is the living testimony me dey talk about
|
| Until you see am with eye you go dey doubt
|
| No be everything you go see wey you go yarn
|
| Won ni oluwa burna titi a corner
|
| Ara kuni mi sho gbo mi
|
| Oluwa burna no get e comma
|
| Ara kuni mi sho gbo
|
| Oluwa burna titi a corner
|
| Ara kuni mi sho gbo mi
|
| He no dey suffer he go discover
|
| Mo ni ara kuni mi sho gbo
|
| Omo wetin dey happen wetin dey sup
|
| Everybody wan talk
|
| Wetin dey shele, wetin you talk
|
| Emi no mo tan so o
|
| Omo tan gbo
|
| If you dey for party play my gbedu non stop
|
| Whether you like it or not, I go dey here very long
|
| Na the gbedu for the street awon temi wan jooo
|
| Won ni oluwa burna titi a corner
|
| Ara kuni mi sho gbo mi
|
| Oluwa burna no get e comma
|
| Ara kuni mi sho gbo
|
| Oluwa burna titi a corner
|
| Ara kuni mi sho gbo mi
|
| He no dey suffer he go discover
|
| Mo ni ara kuni mi sho gbo
|
| Wetin person go do wey tey no go watch him talk about
|
| Wetin person go do wey tey no go watch him talk about
|
| Ma lo be
|
| My brother no go there o
|
| Ma lo be
|
| My brother no go there o
|
| Ma lo be
|
| My brother no go there o
|
| Ma lo be
|
| My brother no go there o |