Song information On this page you can find the lyrics of the song My Money, My Baby, artist - Burna Boy.
Date of issue: 10.09.2020
Song language: English
My Money, My Baby |
Mama dem call me |
Papa dem call me |
Sister dem call me |
Brother dem call me |
Dem don hear one story |
Dem don see one tori |
Read am for newspaper |
See am for television |
Dem hear am for radio |
Dem talk am for radio |
Dem talk sey I don kill person start to dey japa |
My money, my money, my money, my money, my money, my money, my money |
My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah |
Police dey find me now |
Give them the run-around |
Skip to another town |
Now I’m in hiding now |
My girl and I |
Barely getting by |
And we don’t play around |
There will be a robbery now |
Everyone kiss the ground |
We need this money now |
Put it inside the bag |
Take all the money start to dey japa |
My money, my money, my money, my money, my money, my money, my money |
My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah |
Uh, hah, uh, hah |
Ladies and gentleman, when I look at my Rollie |
And I see the time, only two things come to mind |