| Oh dem dey call me o
|
| Call me
|
| Don Jazzy again
|
| It’s Don Jazzy again
|
| It’s Don Jazzy ah Don Jazzy
|
| Just for the record, just for the record
|
| If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
|
| Oya kuro nbe no, Paso o n play be e mo
|
| E go do you one kind, magbe fun e one time omo to ba mess up
|
| Anything you wish me that be your portion
|
| Bad man no dey work o, man no be God o
|
| Make dem dey talk am, as we dey fly like helicopter
|
| Na by the grace of God and insha Allah we dey move ah
|
| Question, but dm no get answer
|
| Question, but dm no get answer
|
| Question, but dem no get answer
|
| Question, but dem no get answer, answer, answer
|
| Boss like boss like we dey do
|
| There causing casala when we dey move
|
| I see green light when I look at you
|
| Cause I might take beef with you
|
| Na my cassava wey you dey look
|
| E be like say I know see wetin you do
|
| See when we go kerewa like Zule Zoo?
|
| Nkan to wu won ni ki won so o |