Song information On this page you can find the lyrics of the song Check and Balance, artist - Burna Boy.
Date of issue: 17.11.2014
Song language: English
Check and Balance |
Ohhhhhhhhhhhhh God |
Ohhh God |
Aye! |
Right about now |
Sound it! |
I’ve been looking, I’ve been searching |
Man a hustle, man a working |
But I be ordinary person |
Wetin you see, na God blessing |
Uh uh, owu no be small thing |
Suffer na long thing |
God no go gree that one for meee-eee-eee |
Uh uh, owu no be small thing |
Suffer na long thing |
God no go gree that one for meet-eee-eee |
Uh, Duro na je n fa’gbo tan |
Oya mo ti fa’gbo tan |
Kilo shey e gan abi mo jo Frank Ocean |
Say I don come to cause commotion |
Burna boy don blow like explosion |
Hey, me I dey wreck igboro gan |
Na me dey make igboro kolo gan |
Hey, lo n’temi mi tele won |
Oluwa Burna born new gbege won |
Check and balance |
I know say if I start am na them go palantia |
Them dey halla my name from here to Canada |
Give them something wey long wey bend like panana |
Oye gbe tan o, oya sun gbalaja |
I’ve been looking, I’ve been searching |
Man a hustle, man a working |
But I be ordinary person |
Wetin you see, na God blessing |
Uh uh, owu no be small thing |
Suffer na long thing |
God no go gree that one for meee-eee-eee |
Uh uh, owu no be small thing |
Suffer na long thing |
God no go gree that one for meet-eee-eee |
Man a get grimey |
Gyal a enjoy me |
Say that a di rhythm make your shows headline me |
Errbody waan sign me, no bwoy can buy me |
Man a bad man FBI can’t find me |
More time me look clean and shiny |
Mi forget the time, but me Rolex remind me |
Real bad man them form Baghdad behind me |
Focus on the matter, na Baba, design me |
Hey, to all my niggas and gals wey getting money ori e wo’le |
Sup our niggas and gals to n getting money ori e wo’le (2ce) |
I’ve been looking, I’ve been searching |
Man a hustle, man a working |
But I be ordinary person |
Wetin you see, na God blessing |
Uh uh, owu no be small thing |
Suffer na long thing |
God no go gree that one for meee-eee-eee |
Uh uh, owu no be small thing |
Suffer na long thing |
God no go gree that one for meet-eee-eee |
Check and balance |
I know say if I start am na them go palantia |
Them dey halla my name from here to Canada |
Give them something wey long wey bend like panana |
Oye gbe tan o, oya sun gbalaja |
Spellz! |
Ra-ra Rudebwoy… |
Ra-ra Rudebwoy… |
Ra-ra Rudebwoy… |