| Ape planet, hummm, hummmm
|
| Bracket ilééé, brother waleeeeee
|
| Yeah yeah, brother waleeeee yeah éééé
|
| (Anything go waléé éh)
|
| I came back from Germany
|
| I dey plan how to make a family
|
| tchaï, I konw sey I be celebrity
|
| Sey I fit find pretty girls in one minute
|
| But I’m so so sure, I need one baby
|
| Wey look so pure, so entirely
|
| When I open up my door
|
| I see one sweety, when I ask her
|
| Do you dou you like me then she says (hummm)
|
| I dooo, doooo brother wale
|
| I go be your wife, anything go wale ééh Ok tchaï
|
| This life we dey, hummmm I no dey hear
|
| Me I go check, if your way go be my sweety yeahhh
|
| I no send ooooh, if she’s clean ooh she too fat oooooooh
|
| Coz I’m so so sure, I need one baby
|
| Wey look so pure, so entirely
|
| When I open up my door
|
| I see one sweety, when I ask her
|
| Do you dou you like me then she says (hummm)
|
| I dooo, doooo brother wale
|
| I go be your wife, anything go wale ééh Yeahhh, yeahhh, hummmm brother wale éé
|
| Yeah, yeah, brother wale ééééééh yeah, yeah
|
| Brother wale yeah ééé, anything go wale, hummm
|
| If I ask you, you fit be my lover ééh
|
| If I ask you fit be my hot babe éééh
|
| No say no, no say noo, no no nooo
|
| tchaï, ééh if I ask you, you fit come in my house éééh
|
| So I go fit ooh, show you my papa éé éééh
|
| No say no, no say nooo
|
| If I ask you baby make you just dey say
|
| I dooo, doooo brother wale
|
| I go be your wife, anything go wale ééh Ooooh yeah, (anything go wale)
|
| Yeah yeah, (anything go wale)
|
| Ooooh yeah yeah, (anything go wale)
|
| Chinekeme eeeeeh, (anything go wale)
|
| Anything go wale |