| Alakwa
|
| Release
|
| Position
|
| Eyemeeh
|
| Ooh-ooh eyemeeh oh
|
| Ooh-ooh eyemeeh oh
|
| Ooh-ooh eyemeeh
|
| Dem wan kill person, hmm
|
| They never learn their lesson, hmm
|
| Since say na Oluwa wey dey bless me, hmm
|
| Ayy, hmm
|
| Don’t stress me (don't stress me)
|
| Make I live my life ah, hmm
|
| Nwanyi Ocha, biko yemu lighter, hmm
|
| Make I smoke my igbo, oh-oh
|
| Make I smoke my marijuana, huhn
|
| Ayy, one leg up (bend low, shey you see say time no dey)
|
| Two lg up (bend low, shey you see say time no dy)
|
| Three leg up (bend low, shey you see say time no dey)
|
| Four leg up (bend low, shey you see say time no dey)
|
| Shabalala abi Balotelli say nobody go contest oh
|
| Even Lukaku no go fit calcu' if you see baby Loveth oh
|
| C Ronaldo no go score for your net, na me dey play the defense oh
|
| I play my shot like a Sunday Oliseh, baby no more rebounce oh
|
| Oni jen gb’enu si, jen lala kula, yeah-yeah
|
| If you sabi balance, show me some stamina, yeah-yeah
|
| Ewo boshey duro tan lai wo America, oh yeah-yeah
|
| And I wanna play your league like a La Liga
|
| One leg up (bend low, shey you see say time no dey)
|
| Two leg up (bend low, shey you see say time no dey)
|
| Three leg up (bend low, shey you see say time no dey)
|
| Four leg up (bend low, shey you see say time no dey)
|
| Osambebe kwe, kuron’be, elekuele
|
| Warobodo warobo finger
|
| Wonle kpa ginger
|
| Never, never, never, never, never, never
|
| Release
|
| Make I live my life, ah
|
| Nwanyi Ocha, biko yemu lighter (ina ku, ina ku, ina ku)
|
| Make I smoke my igbo, yeah-yeah
|
| Make I smoke my marijuana (marijuana, marijuana, marijuana)
|
| One leg up (bend low, shey you see say time no dey)
|
| Two leg up (bend low, shey you see say time no dey)
|
| Three leg up (bend low, shey you see say time no dey)
|
| Four leg up (bend low, shey you see say time no dey)
|
| You see, see, see, huhn
|
| My people jam (jam, jam)
|
| See dem dey whine (whine, whine)
|
| Ayy, they want to (jam, jam)
|
| See dem dey (whine, whine)
|
| Don’t stress me, don’t stress me, don’t stress me, don’t stress me (no, no) |