Song information On this page you can find the lyrics of the song Lya, artist - Aṣa. Album song Asa: Live in Paris, in the genre Поп
Date of issue: 30.08.2009
Record label: Naïve Records
Song language: English
Lya |
We just dey die for nothing |
too much disease for this land |
Every day we go dey pray |
God, help us save us |
Too much money pass my eyes |
All we dey do na smell am |
Man must work and yet survive |
Yet illusions plenty |
K’omode ma seru lojo o |
Iya ni, Iya ni oo |
K’emi ma ru bata fegbe mi ooo |
Iya ni, iya ti o da |
Ai moye eyan loti segbe ee |
Iya ni, iya ni oo |
Ai mo ye eyan t’o rise se |
Iya ni iya ti o da oo |
Brothers dey kill eachother age sef dey fry our people |
Corpse e just dey flow like water |
In and out this fruitful nation |
Brothers, sisters make we wake up |
and see the way this world dey turn round |
Waging war no be wetin we want |
cuz peace na wetin we need |
K’omode ma seru lojo o, |
Iya ni, Iya ni oo |
K’emi ma ru bata fegbe mi ooo |
Iya ni, iya ti o da |
Ai moye eyan loti segbe ee |
Iya ni, iya ni oo |
Ai mo ye eyan t’o o ri ise se |
Iya ni oo |
Ladies and gentlemen |
i’ll like to invite a wonderful |
hmm brother |
on stage |
I’ll let him speak for himself |
are you there, |
yeah yeah yeah |
Mr |
come, make them see you now |
make them see you now |
I dey here o Asa, i dey here o |
I say i dey here, i dey here o, my sister |
i dey here o, idey here o |
Everybody say |
yeah brother, |
wetin i dey talk now, na serious business ypu know |
serious business dey for town |
serious business, e pass my power brother, tell them make dem hear |
To ba fe se bo se fe si mi, |
orun a wo oo ko le ya, |
ko ya ko le dogun, ko dogun oojo pe ewe ikoko oh |
ojo pe ewe ikoko |
oh … |
ko le ya ko ya, to ba tete ya ko ya |
ojo pe we ikoko |
people |
you hear what im saying to you now |
ojo pe we ikoko |
ani ojo pe we ikoko … |