Lyrics Suru - Tekno

Suru - Tekno
Song information On this page you can read the lyrics of the song Suru , by -Tekno
In the genre:Музыка мира
Release date:17.07.2020
Song language:English

Select which language to translate into:

Suru
Surulere eh su ru ru lere
Surulere eh su ru ru lere
Dead body no dey gbafun
Zombie no dey zanku
Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body
Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body
You suppose to dey thank God di o
Thank God di o, thank God di e
Say you no be Chukwu di o
Chukwu di o, Chukwu di
Kilode, kilode
Why you dey cry oh mama
You wan commit suicide
When you suppose dance makossa
Aye teme o
No kill yourself o, no kill yourself
You suppose Dance makossa
Surulere eh su ru ru lere
Surulere eh su ru ru lere
Ojuelegbe, ojuelegba
Ojuelegbe, ojuelegba
Dead di body no dey gbafun
Zombie no dey zanku
Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body
Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body
You suppose to dey thank God di o
Thank God di o, thank God di e
Say you no be Chukwu di o
Chukwu di o, Chukwu di
Eh le le le le le
Mama ileke
Mama kolegbe
Money wey you no get, you no get
No vex oh you mustn’t be Balotelli or Caitlyn Jenner
You suppose dance makossa
Surulere eh su ru ru lere
Surulere eh su ru ru lere
Ojuelegbe, ojuelegba
Ojuelegbe, ojuelegba
Dead di body no dey gbafun
Zombie no dey zanku
Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body
Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body
You suppose to dey thank God di o
Thank God di o, thank God di o
Say you no be Chukwu di o
Chukwu di o, Chukwu di

Share the lyrics:

Write what you think about the lyrics!

Other songs by the artist:

NameYear
2022
2019
2021
2014
2020
2017
2017
Anyhow
ft. OG, Flimzy, Selebobo
2018
2020
2019
2015
2021
2018
2020
2018
2019
2018
2020
2020
2020