Song information On this page you can find the lyrics of the song If You Smile, artist - Korede Bello.
Date of issue: 21.01.2019
Song language: English
If You Smile |
Kokose |
Korede Bello |
Baby Fresh on the beat oh |
If you smile na to smile oh baby oh |
(Na to smile oh baby oh) |
If you cry na to cry oh baby oh |
(Na to cry oh baby oh) |
And if you laugh I go laugh oh baby oh |
(I go laugh oh baby oh) |
And if you say you want to dance |
(Na to dance oh baby) |
Kajo, Kajo ma yungba ma re oh |
Yungba, yungba jare |
Kajo, Kajo ma logba ma re oh |
Logba, logba jare |
Ife olugbala ma re |
Olugbala wole |
Ife yi yato jare |
Oyato, oyato jare |
Oh nana, oh mana away |
I dey think about your love oh |
Girl, I dey sare to wale |
And I can’t wait to link up |
See I no dey fit to chop |
I dey miss your jollof |
Jollof oh, jollof oh |
I dey gbadun your jollof oh |
Oya kiss me, take away |
Make I wrap inside my heart oh |
They try to steal my love away |
No, but they know they cannot oh |
You be the key to the padlock |
You be plane I dey pilot oh |
Oh my God oh, oh my God oh |
You be the ring wey God comot ohh |
If you smile na to smile oh baby oh |
(Na to smile oh baby oh) |
If you cry na to cry oh baby oh |
(Na to cry oh baby oh) |
And if you laugh I go laugh oh baby oh |
(I go laugh oh baby oh) |
And if you say you want to dance |
(Na to dance oh baby) |
Kajo, Kajo ma yungba ma re oh |
Yungba, yungba jare |
Kajo, Kajo ma logba ma re oh |
Logba, logba jare |
Ife olugbala ma re |
Olugbala wole |
Ife yi yato jare |
Oyato, oyato jare |
Baby oh, baby oh |
This is so crazy oh |
Na beg i dey beg oh |
Gbami oh! |
Pekele pekele |
Arugbo je’gbese |
No mind oh je gbese |
For your love I say |
Baby oh, baby oh |
Loving you steady oh |
Your loving dey sweet oh |
Gbami oh! |
Pekele pekele |
Arugbo je’gbese |
Girl if you je gbese |
Emi ni o san oh |
Ehh, I no dey use you play |
Girl you the reason I sing this song oh |
Cos ah be presido |
Automatically you’re my excellency oh |
Oh, you are the one they know, Aya mii |
You are the one, you are my life |
You are my life oh |
You are the love of my life oh |