Song information On this page you can find the lyrics of the song Frenemies, artist - 2Baba
Date of issue: 19.06.2019
Song language: English
Frenemies |
Ohh, ooh |
Woah-oh-oh-oh-oh-oh |
Yeah yeah yeah |
Pray for wisdom |
Pray for strength |
Woah-oh-oh-oh-oh, yeah |
Oh Lord save me from frenemies |
Make nothing come dey join our destiny |
Make nothing make me deal with their fallacies |
For my house oh, or even if na overseas |
Oh Lord, gimme bazooka |
Make a bomb them scatter them from area |
The fire wey go follow them, na Holy Ghost fire |
My brother, no be small matter |
As I look out through my window, me I no dey see them |
Abi — them don enter house already, dey follow me smoke my kpoli |
Oh Lord na You go save me |
And as I take another step, I hear whatever I hear |
I say, «Who dey there? |
Who go come dey bite me for here?» |
Meanwhile before na mosquito I been dey fear |
Now everything suspicious in the air |
I start to follow dem slowly |
Start to wonder why them want shut themselves off from the glory |
I start to wonder how them know me |
And if You check am well |
Them been dey feature for my story |
Oh Lord save me from frenemies |
Make nothing come dey join our destiny |
Make nothing make me deal with their fallacies |
For my house oh, or even if na overseas |
Oh Lord, gimme bazooka |
Make a bomb them scatter them from area |
The fire wey go follow them, na Holy Ghost fire |
My brother, no be small matter |
And if I do You wrong before |
If I table all the matter on the floor |
Would You believe me? |
Yeah |
Would You forgive me? |
Because I don’t want to be living with no bad blood |
And to be friends with the person is not by force |
I want to live my life I beg make You live Yours |
So make You carry You wahala, make I carry my cross |
Because, I no fi start to explain Your problem |
Me I dey my corner just dey maintain my problems |
Negative energy no go ever help me solve them |
Chaiii |
See me, see problem |
Oh Lord save me from frenemies |
Make nothing come dey join our destiny |
Make nothing make me deal with their fallacies |
For my house oh, or even if na overseas |
Oh Lord, gimme bazooka |
Make a bomb them scatter them from area |
The fire wey go follow them, na Holy Ghost fire |
My brother, no be small matter |
Wetin You dey think before |
Wetin make You feel say them love You for sure |
Wetin been dey make You dey believe them before |
Ohh |
Because their way no pure |
Naso them go knock on your door |
They shine their teeth as dem they suck on Your blood |
I say this now as I been talk am before |
I say their way no pure |
Oh Lord save me from frenemies |
Make nothing come dey join our destiny |
Make nothing make me deal with their fallacies |
For my house oh, or even if na overseas |
Oh Lord, gimme bazooka |
Make a bomb them scatter them from area |
The fire wey go follow them, na Holy Ghost fire |
My brother, no be small matter, ehh |
Yo, it’s Richy on Da Beat |
Ooh, yeah |
Ohh, ohh, woah |
Save me from dem bad mind |
One time |