Song information On this page you can find the lyrics of the song Person Wey Sabi, artist - Ice Prince. Album song Fire of Zamani, in the genre Иностранный рэп и хип-хоп
Date of issue: 27.10.2013
Record label: Chocolate City
Song language: English
Person Wey Sabi |
Sometimes I fly, sometimes I fall |
Sometimes I travel round the world |
Sometimes I dull |
Raf nwane o, raf nwane o |
I be person wey sabi, person wey sabi |
I be person wey sabi, person wey sabi |
O na na na na, o na na na na |
O na na na na, yeeehh |
O na na na na, o na na na na |
O na na na na, yeeehh |
Shey na we dey for top nobody context |
See how they bad e nor dey become best |
Before pikin cry shey mama go born first |
Me I started with a kiosk I turn am to complex |
True life story I come from J town |
That’s why nigga I nor dey stay down |
As dem dey book the show see dem dey book the street |
But them my niggas go turn am to play ground |
I say o fire fire, see as my chics them maya maya |
You wan carry my money waya waya, o daya daya |
Got me feeling like |
O fire fire, see as my chics them maya maya |
You wan carry my money waya waya, o daya daya |
Got me feeling like |
Sometimes I fly, sometimes I fall |
Sometimes I travel round the world |
Sometimes I dull |
Raf nwane o, raf nwane o |
I be person wey sabi, person wey sabi |
I be person wey sabi, person wey sabi |
O na na na na, o na na na na |
O na na na na, yeeehh |
O na na na na, o na na na na |
O na na na na, yeeehh |
See from the very start the lady feeling the boy |
Then I became a star she still feeling the toy |
Then I became a canibal animal make this rapping |
Be selling but so the critics I only give em joy |
You already know, a nigga that I be |
When I remember back |
And now it goes what and I’m never in a porshe |
But I’m never like the greatest call me Mohamed |
Ali |
Sometimes I fly, sometimes I fall |
Sometimes I travel round the world |
Sometimes I dull |
Raf nwane o, raf nwane o |
I be person wey sabi, person wey sabi |
I be person wey sabi, person wey sabi |
O na na na na, o na na na na |
O na na na na, yeeehh |
O na na na na, o na na na na |
O na na na na, yeeehh |
Ha ha this one says Chewing gum, sweet |
Na ala puto muwayin, na abedi zamani |
Inugo inugo inugo asim |
Chewing gum, sweet |
Na ala puto muwayin, na abedi zamani |
Inugo inugo inugo asim |
O na na na na, o na na na na |
O na na na na, yeeehh |
O na na na na, o na na na na |
O na na na na, yeeehh |
Sometimes I fly, sometimes I fall |
Sometimes I travel round the world |
Sometimes I dull |
Raf nwane o, raf nwane o |
Motherfucker wey sabi, thank God |